Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
make una come see Ruth yesterday 😂😂
38 Kommentare

she dey tear steps😂

mad one o

@DurkioWiz yansh be like stone

Shayo don enter body

real o

was she high? 😂

kinda

Wetin she dey do?

@shalomdfirst dance 😭

omo her yansh go too strong, she can't twerk.🥲💔

Omoo notin this Ruth sabi do oo na to chop plenty fufu, see how her yansh stiff like man of steel 😂😂

Everywhere just strong 😹

Everywhere fufu! See as body strong😂

Ruth is a vibe normally, forget social media antagonism

@DiianaD_ She don chop fufu again

Ruth

Zero sex appeal

Steps wey dey weep 😂

See as everywhere strong pass Zuma rock😭😹

Lmao

You dey dance to music still put pod for ear.

Senior man😁

The fufu, no dey allow the thing to shake

@Abekksss This girl na ngbeke wey Dey fell funky🤣

Naa why dem talk say travelling is part of education Ruth don go gaagaa

This girl is a sleeper baddie, a real visionary can see it.

Ruth no even get soft nyash, everything is thick like a month bread

@miracle9045 Omo I Dey pity the girl Sha cause she no wan advice herself

He don enter body 😁

@sakpo0007_ Yansh strong like unripe orange

@Stirlinq_ Na the floor Dey shake, nothing else.

@it_Rutie Why your yansh strong ehh Ruth 😭

Ruth kadiri?

@DiianaD_ See as yansh strong like 2015 facebook 😂

Highness now water 😂

Bed to Bed Midfielders. Consider yourself as a useless person if any of them inspires you. 😏

How old is this gurl ? Her old age no go dey ok at all

Ruth na the kind girl wey go dey rock you for party wey your body no go even move at all.

