Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Make Una con see Nigerian police😭😩😂
538,411 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

Omo boy dey do sharp clearance

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

All of dem don leave Check point follow customer😂😂

As a Benin boy I’ll never like the Nigeria police no matter how they reformed them for life .

The people are the scene are unbelievable, They're just capping non sense, Nigerians will push you to problem then go and focus on their business

You sef why you enter his motor without his “concert”

Felix sabi ride 😂😂 @BenHundeyin @Brightgoldenboy @Princemoye1 come ooo, come and see ya colleagues ooo enjoying Felix navi-ride! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

I swear,I go drive am komot that place with speed,for him life ,he no go try am again

"You are not supposed to enter his motor without his CONCERT" 😭😭😭😭🤣😂🤣😂😭😭😭😭

You cannot do this to a police officer in uniform. We know the police needs urgent reforms and have lost the trust of the people but two wrongs don't make a right. That boy go spend New year for cell.

See as Dem leave the checkpoint for customer
Похожие видео
Sensitive content
Make Una con see 35million Naira per year house in Lagos o !! Not for sale o, for rent!!! 😩😭🫵🏽
Oyindamola🙄
224,843 просмотров • 1 год назад
