Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make una dey on this one before album go drop ๐โโ๏ธ
24,943 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Bro just focus on production. Leave this thing way you dey force yourself to dey do. No hate

Who deyy clear song for all of una

Why is your voice always low in your songs ?

When the album Dey drop?

Baddest

Iโm coming up next soon! ๐ฆ

Rordddddd ๐

Big Rord Kelly on it again ๐น๐น๐น๐

Nwoke! ๐ฅ

????

I finally found you Ogbe ๐ฅ

Album incoming ๐ฅ๐ฅ

Come perform for trans nkisi na๐ฅฒ

Rord Sample supposed be your Stage name

I don Dey fvck with your sound small small my jiggy

Egwu oyoko ๐ช๐ฅ

Omor your beats ๐ฅ

Cana na skincare

Hmmm

Rord โค๏ธ๐ฆ

Ogbe ๐ฅถ๐ฅถ๐ฅถ from unstoppable DJ Shapiro manager

๐ณ๐ฌ๐ญ๐๐

As you put wizkid your life don spoil

I no even hear one thing way you dey talk ๐

abeg dey give us small small like this make we use dey hold body

Big Rord just one favor from you ๐ abeg I go like they this ur music video ๐ซ ๐ฅฒ

Activeโผ๏ธ๐ฅณ๐๐๐

Kelly BadMan ๐ฅ๐ฅ

Bro just work on your voice, if women can't relate to your lyrics and voice omo e don be for you. Na women them dey use push music

๐ฅ

Some bad belle say dem like music but him no good for music. Guess una have bad taste in music then. This guy nah inspiration โค๏ธ๐ฅ

Nice one ๐๐ฝ

Bad boy
