Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make una dey on this one before album go drop 🙂↔️
24,943 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Bro just focus on production. Leave this thing way you dey force yourself to dey do. No hate

Who deyy clear song for all of una

Why is your voice always low in your songs ?

When the album Dey drop?

Baddest

I’m coming up next soon! 🦍

Rordddddd 🌟

Big Rord Kelly on it again 👹👹👹💜

Nwoke! 🔥

????

I finally found you Ogbe 🔥

Album incoming 🔥🔥

Come perform for trans nkisi na🥲

Rord Sample supposed be your Stage name

I don Dey fvck with your sound small small my jiggy

Egwu oyoko 🪘🔥

Omor your beats 🔥

Cana na skincare

Hmmm

Rord ❤️🦅

Ogbe 🥶🥶🥶 from unstoppable DJ Shapiro manager

🇳🇬💭🌍🐐

As you put wizkid your life don spoil

I no even hear one thing way you dey talk 😂

abeg dey give us small small like this make we use dey hold body

Big Rord just one favor from you 🙏 abeg I go like they this ur music video 🫠🥲

Active‼️🥳💃😋🍛

Kelly BadMan 🔥🔥

Bro just work on your voice, if women can't relate to your lyrics and voice omo e don be for you. Na women them dey use push music

🔥

Some bad belle say dem like music but him no good for music. Guess una have bad taste in music then. This guy nah inspiration ❤️🔥

Nice one 🙌🏽

Bad boy
