Loading video...
Video Failed to Load
Make una dey train una mama well o๐น
366,709 views โข 8 months ago โขvia X (Twitter)
57 Comments

If them never knuckle one of them the rest no go mind their business

I like as she chop disrespect

I too like am Their pikin do the worst things

na everybody be demon for their eyes ๐ญ

Dem dey craze sha

You know how annoying this thing is e fit lead to physical touch if nah another ikorodu girl

Example me๐น

Cici to fine bayii wa lati ikorodu keh ๐ญ๐

Omo na Ikotun o But thank you ๐น

You canโt even fight theyโll beat you ๐๐ญ

Dem go too wound me๐ญ

Walahi wafe Lu e pa ๐ญ

Her dressing isn't bad na. If she saw a dressing way worse, she wouldn't be able to say anything. Most of these women, if you see their children they do worse too.

Na them dey do worse seh

No mind them

Very good I like that. Me I no get the mind sha but I go encourage those wey get the mind๐๐๐ The thing go pain mama ehn

@Samsuccess_4 I get mind like mad ๐น

Give me small nau๐ฅน๐คญ

Why canโt they mind their business ๐คฆโโ๏ธ

๐ญ๐ญ

Women like this are evil ehn, some f00lish mothers ehn.

@naughty_murphy Very

I swear the girl is still very respectful

This one go Dey hold torch for her neighbors if dem wan knack SMH ๐คฆโโ๏ธ

Over Sabi wan finish am๐น

Dem no Dey keep calm for this type Give am word

This one is probably a mother to a yahoo boy

๐๐๐๐๐๐๐this woman ehn

๐น๐น

See as someoneโs untrained mother is stressing this fine girl Make una dey train una parents from house oooo Thatโs how somebodyโs badly behaved mother called that lady Ashewo the other day after bashing her car They will soon start beating your parents from outside

Omo i hate this thing ehnn like cnt u just mind ur business all this rubbish na wetin dy tire person to dy enter public bus

@MiahEddy ๐ญ๐น

Iswr soo annoying omo na why i dy like use bike go where i dy go abeg

I just hate people that canโt mind their business fr. Even her children would be so fed up of her, thatโs if she has one.

Over sabi woman

She get luck say no be me ๐น

@zayinarb Make Una Dey try warn una mama before dem comot for house oh.

OMO I TRUST MY YOUNGER SISTER ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

She get luck say dem no wolor her eyes

May God help any unfortunate woman that tries this with me. Na that day her own go finish

People should learn how to mind their business, nah so country take dey spoil ohhh. Eveb though the approach eas absolutely ๐ฏ wrong. As a lady, there are some clothes I can't wear when I want to jump public bus because the seat rest doenst have cover.

Omo I get story time oo๐๐

Tell us ๐น

I don quote you๐โโ๏ธ

Shey even get mind give her flier again ๐๐๐ญ

I like how the lady give her, the mama no get home training at all๐๐๐

The girl is calm sef

the girl nor serve her well ๐โโ๏ธ

Wonโt you mind your business if you saw this ??? ๐ Stay Safe Kings Donโt let few minutes ruin years for you.

I think there's this anger in the older generation of women who couldn't dress as they wanted, so they take it out on the younger ones who are living the lives they wished they could.

Over Christian women

If na me be the driver ooo I go don caution the woman make she no dey create scene inside my bus this is rubbish, the lady dress isn't even bad at all๐คฌ๐คฌ

and Iโm sure her children wouldโve seen this.

I saw the girl's video on tik tok, this part exactly

Some old women sha....๐๐๐ญ

Very good! Sheโs even respectful with it!

Still de give am program on top๐คฃ๐คฃ
Related Videos
Sensitive content
Be like say both of Una dey craze sha ๐น
๐๐ต๐พ๐ญ๐ช๐๐ธ ๐๐ฒ๐ซ๐ฒ๐ฝ๐ช๐๐ธ โฅ๏ธ
48,602 views โข 4 months ago
