ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Make una go hide o Asari don fall out ๐๐๐๐๐๐๐๐๐ e don be ๐๐๐
193,122 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
10 ๆก่ฏ่ฎบ

Hope those guys they collect salary or na voluntary work

This one don turn content creator๐. Him own incarceration go pass Kanu own ๐๐๐.

This is the man Ijaw youths trust and follow. A stomach infrastructure militant leader who heads where his stomach is considered first. See full blown young men wasting their lives as his soldiers. I blame poverty, unemployment and stupid leaders of this country for all these.

Someone should suggest a TikTok name for him abeg ๐

Abeg I no fit laugh ๐คฃ mk tinubu call am enter aso rock tonight by tomorrow all this rubbish e dey do go end This man na big sell out

This one na empty vessel.

I dey see Bolivia abi na my eyes dey pain em?

Na Obasanjo be him medicine.

Theater art ๐

๐๐๐๐๐คฃhope him get YouTube account because he is a full content creator ๐คฃ๐คฃ
