正在加载视频...

视频加载失败

Make una go hide o Asari don fall out 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 e don be 😂😂😂

193,334 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

peter 的头像
peter1 年前

Hope those guys they collect salary or na voluntary work

David Adeolu OLAWUYI 的头像
David Adeolu OLAWUYI1 年前

This one don turn content creator😂. Him own incarceration go pass Kanu own 😂😂😂.

Beta Cuntri 的头像
Beta Cuntri1 年前

This is the man Ijaw youths trust and follow. A stomach infrastructure militant leader who heads where his stomach is considered first. See full blown young men wasting their lives as his soldiers. I blame poverty, unemployment and stupid leaders of this country for all these.

A.F Adewale CLONE 的头像
A.F Adewale CLONE1 年前

Someone should suggest a TikTok name for him abeg 😂

27 的头像
271 年前

Abeg I no fit laugh 🤣 mk tinubu call am enter aso rock tonight by tomorrow all this rubbish e dey do go end This man na big sell out

FemEluaka 的头像
FemEluaka1 年前

This one na empty vessel.

Broda Ogbon 🇺🇸 的头像
Broda Ogbon 🇺🇸1 年前

I dey see Bolivia abi na my eyes dey pain em?

Komoh Phils 的头像
Komoh Phils1 年前

Na Obasanjo be him medicine.

BLÅK JËWEL ⚔️ 的头像
BLÅK JËWEL ⚔️1 年前

Theater art 😂

Stevensonroy Global service Ltd 的头像
Stevensonroy Global service Ltd1 年前

😂😂😂😂🤣hope him get YouTube account because he is a full content creator 🤣🤣

相关视频