Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make una leave Fireboy o.๐๐๐
62,225 Aufrufe โข vor 12 Tagen โขvia X (Twitter)
38 Kommentare

His voice is so sweet

Mine is sweeter

Old taker and anger issue 5&6 ๐คฃ

Wetin be dis ๐ญ

He no lie sha ๐

Aje

I like am he get point๐น

Normal ๐

Bro no wan risk him mental health ๐ญ๐ญ๐ญ

Omo them dey hunt zuko for this black App ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Him go block tire

So me I be terrible person ๐๐

look at English if na asake he go dun turn am to Yoruba๐

Need him to snap out of this real quick.

Whyโs he inserting Yoruba?๐ Not everyone understands it

@Omah_Sam03 Una don make am dey Explainadizzy now .. rema fans too bad jor ๐คฃ

Fireboy don dey do space ๐๐คฃ Album must really need help for him to have sense to interact with his fans. I think say he fans dey call Rema gimmick for chilling with ravers

But he no lie nau

Dude why does he sound zesty asf, this brother is not beating the gay allegations

Wetin be this ๐

Na wetin davido suppose Dey doโฆ make you dey block and ignore too

Fvck ๐๐ญ๐ญ๐ญ

Nobody should stress our sweet boy biko

Lol ..he never see anything

Omo @nasty20323 your idolo fit don block you o๐

He no lie sha ๐

For his mental health ๐โจ

Shade just reach bnxn ๐

@Ravebandit ๐ญ

omo this ur android eh๐๐

God abeg oh ๐๐

I thought he doesn't gaf

๐

Make he go warm eba chop

see sweet voice๐ญ

Exactly ๐ Just block and ignore

We built the same way

๐
รhnliche Videos
No excuses make una no miss church today o๐ง๐พ๐๐
MRR ADDY ๎จ
30,242 Aufrufe โข vor 1 Monat
