Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Make una leave Fireboy o.😂😂😂
62,225 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

His voice is so sweet

Mine is sweeter

Old taker and anger issue 5&6 🤣

Wetin be dis 😭

He no lie sha 😂

Aje

I like am he get point😹

Normal 😂

Bro no wan risk him mental health 😭😭😭

Omo them dey hunt zuko for this black App 🤣🤣🤣

Him go block tire

So me I be terrible person 😂😂

look at English if na asake he go dun turn am to Yoruba😂

Need him to snap out of this real quick.

Why’s he inserting Yoruba?😕 Not everyone understands it

@Omah_Sam03 Una don make am dey Explainadizzy now .. rema fans too bad jor 🤣

Fireboy don dey do space 😂🤣 Album must really need help for him to have sense to interact with his fans. I think say he fans dey call Rema gimmick for chilling with ravers

But he no lie nau

Dude why does he sound zesty asf, this brother is not beating the gay allegations

Wetin be this 😂

Na wetin davido suppose Dey do… make you dey block and ignore too

Fvck 😂😭😭😭

Nobody should stress our sweet boy biko

Lol ..he never see anything

Omo @nasty20323 your idolo fit don block you o😂

He no lie sha 😂

For his mental health 😂✨

Shade just reach bnxn 💔

@Ravebandit 😭

omo this ur android eh😂😂

God abeg oh 😂😂

I thought he doesn't gaf

😂

Make he go warm eba chop

see sweet voice😭

Exactly 👍 Just block and ignore

We built the same way

😂
