Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Make una patronize her o😭😂😂😂

193,764 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Oriade leo
Oriade leovor 3 Monaten

@Aare_AlfLaposh She has a lot to say but English no let her 😩

Profilbild von Liscoo
Liscoovor 3 Monaten

Oti bo opolo pelu oshe...oti daran

Profilbild von Ekenechukwu
Ekenechukwuvor 3 Monaten

I fit use the soap go 16 rounds?

Profilbild von saintYBNL(KOFO)
saintYBNL(KOFO)vor 3 Monaten

She tried na She fit no go school. But o gbo English die

Profilbild von Ikuku🇳🇬🇨🇦
Ikuku🇳🇬🇨🇦vor 3 Monaten

So nobody is talking about the Volkswagen bonnet shape that looks like her toto 😂💔

Profilbild von Starboy🐒
Starboy🐒vor 3 Monaten

Na you wan do soap for me ? Abeg oo 🤣

Profilbild von Ekiti trends
Ekiti trendsvor 3 Monaten

Video credit : @rihnnychip22jp

Profilbild von jhay_knight👨‍🎤
jhay_knight👨‍🎤vor 3 Monaten

Is that because of content or really ppl from that side can’t speak English I thought na here north wey no sabi English

Profilbild von ...☣️EMMANUEL 🎱...
...☣️EMMANUEL 🎱...vor 3 Monaten

Why twitter no dey gree make person drop voice note ehnn 😭😅🫩 she go too feel am no b small sef ...

Profilbild von Damilola
Damilolavor 3 Monaten

I like her style of marketing ✌🏽😁

Profilbild von Emmy
Emmyvor 3 Monaten

Exaggeration and English wan pkai this one. She wan use Haa kill person 😅😅

Profilbild von DeleUIUX
DeleUIUXvor 3 Monaten

You see this soap is a soap ewo boketi kan ni

Profilbild von Mazi Nathan👺
Mazi Nathan👺vor 3 Monaten

Tag the girl make we patronize her

Profilbild von 𝑟𝑒𝑎𝑙𝑏𝑜𝑦𝑟𝑒𝑔𝑎𝑙𝑖𝑎🪽
𝑟𝑒𝑎𝑙𝑏𝑜𝑦𝑟𝑒𝑔𝑎𝑙𝑖𝑎🪽vor 3 Monaten

"izz veri avvordabu" 😭😭🤣

Profilbild von Charles Innocent.
Charles Innocent.vor 3 Monaten

Very avoidable, truly avoidable!😂😂

Profilbild von Big Energy
Big Energyvor 3 Monaten

From the start, I knew it was very avoidable, and she talk am

Profilbild von 1️⃣8️⃣0️⃣0️⃣
1️⃣8️⃣0️⃣0️⃣vor 3 Monaten

A'iye àwon omo yii ti tàtátá_ tátátá ....

Profilbild von BLAQID 🖤
BLAQID 🖤vor 3 Monaten

Person go just fine but nothing go Dey inside her head

Profilbild von Wi$dom
Wi$domvor 3 Monaten

Chai true true school no be scam oo make them no whine you aje

Profilbild von Omoniyi Bankole
Omoniyi Bankolevor 3 Monaten

English na your mate?

Profilbild von zazaofafrica
zazaofafricavor 3 Monaten

And she wants to blow on socials… Omo naija is moving backward

Profilbild von Charles𓃵
Charles𓃵vor 3 Monaten

Yoruba language always sounds like a treat Idk why😩💔

Profilbild von Unreal X 𒀭
Unreal X 𒀭vor 3 Monaten

Koju maribi gbogbo ara l'ogun eh 😭😂😂

Profilbild von CHAMPIRO OF LAGOS
CHAMPIRO OF LAGOSvor 3 Monaten

If you don’t get it forget about it

Profilbild von Oluwaphunsho ☆
Oluwaphunsho ☆vor 3 Monaten

Eh! Eh! Ahh! Ahhh! On-bo shege

Profilbild von Jaylin
Jaylinvor 3 Monaten

Very avoidable

Profilbild von Abayomi
Abayomivor 3 Monaten

She the way she do hand 😭 Soapy 😂

Profilbild von warriboi
warriboivor 3 Monaten

And English Wept

Profilbild von Saeed4A
Saeed4Avor 3 Monaten

And it’s very avodable 😁😂😹🤣

Profilbild von Pato Lee☠️🏌️
Pato Lee☠️🏌️vor 3 Monaten

She they do home delivery

Profilbild von Vicky Jay 🔥😈🤑
Vicky Jay 🔥😈🤑vor 3 Monaten

Omo school no be scam ajeh 😂

Profilbild von Dark_Toba
Dark_Tobavor 3 Monaten

Omo English do her strong thing 😂😂😂

Profilbild von Don’t Follow Me
Don’t Follow Mevor 3 Monaten

She will match with peller well

Ähnliche Videos