Loading video...
Video Failed to Load
Make Una see ooo
35 Comments

Carrick is breaking families 😂😂😂😂

@ManUtd you see wetin you de cause for Naija bah? 🤣🤣🤣

Your facial expressions, everything about you just funny 😂😂😂

Man U don scatter family 😭😂

This guy just too unique and funny asf😂😂

Is your uncle a United fan? Let’s start from there

How person go dey support Ronaldo Dey support united And still dey have family crisis Ur really going through a lot bro

He introduced you to football or introduce you to Manchester United?

@ManUtd you are destroying families and homes @wittyhassan @Felastick1

Why u sef go da disrespect your elders 😠

Man utd do this one 😂

Here you go, you are now a Newcastle United Fan

Man U breaking families 😂

This man go finish me with laugh 😂

U nor wan remember anything call Manchester United again 😂

This club go kill families 🤣🤣🤣

So Manchester United don scatter family like this 😂😂😂😂

Na Family Matter make una calm down spoil everything any where u see your Uncle break hin head 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@anonymous92682 😭 😂 🤣

😆

They go disown you 😂

How I want take save this video 😂😂😂

😂😂😂

😂

😂😂😂😂😂

😂😂😂

Man U ti da ebi ru😂😂

😂😂😂

See as ManU wan scatter family.

😂🤣

Man U don cause family issue😭😭😭😭😭 CARRICK you do this one 💔

This guy 😂😂😂😂😂

Carrick at work

Guyyy abeg na 😂😂😂💔💔

Man U don cause wahala oooo 🤣🤣🤣🤣
