Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Make una see wetin Barry jhay do this egbon😭😭😭
Комментарии: 34

This man na bad person 😂

Make everybody use steeze carry am

He even do buy one get one free

Na why I no Dey rush throw hand., no matter., I guide pass you or you guide pass me., i senior you or you senior me., I no go throw hand give you., we rather greet each with mouth first., then handshake 🤝 comes last

Nah two people he shenk once 😤

@gmltony See speed wey the heat take catch the man 😭

No one is talking about this part 😅

This is so rude😭😭😂

OMO him hand hang 😂😂

Ahhh😭

The way he begin dey fan himself 😭😭😂

Omo the way the man dey fan himself enhhhh😂😂😂😭😭😭

see breezing

Ahdondai wtf mehn

Omo that feeling is mutual 😂😂😂😂😂😂

This man humility smirk 😂

The way the man in blue take smile😂😂😂😂😂😂😂😂 Shenking no know age group

Actually he was greeting older fuji artists the first person was adewale ayuba and the woman is salawa abeni. Na the two baba’s wan dey form over familiarity. Look at the second man he hugged he quickly discharged him saying he wants to go and greet S abeni

All men for that table collect .. the last man wey just Dey him own, Dey use hug comot him designer glasses 😂😂

Nah once heat catch am 😭😫

I love the look away formation, everywhere just hot😂😂

lol God abeg 😭

Omo them lose guard o😂

Omo I go just pack rice inside nylon Dey go house 😭

The kind hot heat when hold Alagba here self shock them 😆

@Khanstillday Some people too do jare, Barry fit no sabi am like dat and he dey stretch hand to shake him

He didn't see him

This man smirk mad gan 😂😂

Na over 1.5 shenking

Baba use fan carry am, omo poor man no see life come 😞

I don laugh tire brooo😭😭😭😂i pity those that have depression U go read one comment laugh for at least 2 mins

Both of dem collect. 😭😭🤣🤣🤣🤣

2 shenkings at a time... The second man's own dey 80% before he quickly abort

Baba use composure dem blow him sef 😭
