Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make una use this one hold body ๐ #voiceover
405,149 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

E lo investigate bobo yen ๐๐๐๐

Ajeh๐๐

E no normal ๐

Omo e get the kyn blow u go collect like this enh ..omo night fit turn to day for your eye ๐ everything go just de happen too fast

Refu โฆ.E lo infestigeti boboyen ๐ญ๐ญ๐ญ

โI go beat amโ ๐ How that place take rhyme with him mouth ๐

Yoruba too sweet ๐๐๐ญ๐ญ

Autopilot ๐ญ๐๐คฃ๐

I wan jab, jab..... Jabรณ wereyy

Which kind wahala be this? ๐

๐ bruh I deh chop pepper oo

๐คฃ๐๐ I really need this at this time! God bless you Boss

โI go beat amโ You wey dem dan condemn ๐

Omo u too much as u take make me happy this night happiness will never depart from ur household oo ๐๐๐๐๐๐

Ref, I go beat am

๐ญ

This is really funny

Abia Umahia ๐๐.. 11, 98, 100 ๐

Guyyy this dude had to give up caus he jus realized person I punch getup instantly give me stunner punch if I continue e go worse pass this one ๐ญ๐

Yoruba too sweet abeg ๐๐๐๐๐๐

Just know the person that did the voice over is not going to enter heaven. ๐๐๐๐๐๐๐๐

Boxing is extreme. Simply stepping into the ring makes you a winner, whether you win or lose

Na dat igbo man and the hausa man own na im finish me pass ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Me and homie after watching this clip ๐๐๐

Make EFCC arret this guy. ๐

Boxing is a very mad & dangerous sport for real ๐

When it comes to comedy no country comes close to Nigeria. Comedy talent is in full flower everywhere.

Omo I don laugh enter military camp Oo

Omo wtf was that punch before the last one ๐๐๐

I havenโt laughed this hard in a while ๐. The voice over mahn

Eko go sha make u smile Omo I don laugh tire o ๐๐๐๐

That last guy Dey pami ๐ญ๐ญ๐๐

U no fit make heaven I swr๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na this game gan gan be real sport ๐

"Eba wa ko pure water wa .. oti switch off" Gaddem๐

๐คฃ๐คฃ I don bookmark am. Anytime wey I feel like to laugh I go watch am again.
