Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make unaa hear wetin guy man dey talk 🤦🏼♂️
14,194 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

It’s either he’s a bastard or he’s finding girls engagement on his post to devour

Person wear bonnet for head you dey expect sensible talk for him mouth😂💔

As he wear that stuff for head u go don know say na bastard , he fit be guy like that self , eyan ofo

Simp he fit nor guild like that o werey.

whoa have you heard this yet?

I’ll buy it at the long run but it’s not mandatory some ladies makes it a total responsibility crazy how it may sound

Don’t mind the olobuku’s, Presi awa ti da sugar sara ni side ibi yii o

This guy dey mahd This kind Dodoyo no fit escape omoh deliverance is needed

You see say the guy wear BONNET ni? Wetin you expect before? What a GOOFBALL!

E get girl wey him dey pursue without sense.. na why him make the video make the girl see say him wan buy small perfume for her..

From the hand gestures, na either agege OR woman wrapper.
