正在加载视频...

视频加载失败

Make unaa hear wetin guy man dey talk 🤦🏼‍♂️

14,890 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Nobody Like Walters 🦅 🇳🇬 的头像
Nobody Like Walters 🦅 🇳🇬1 年前

It’s either he’s a bastard or he’s finding girls engagement on his post to devour

ACTOR✨ 的头像
ACTOR✨1 年前

Person wear bonnet for head you dey expect sensible talk for him mouth😂💔

Mr motivator 的头像
Mr motivator1 年前

As he wear that stuff for head u go don know say na bastard , he fit be guy like that self , eyan ofo

Brawnson ❤️‍🩹 的头像
Brawnson ❤️‍🩹1 年前

Simp he fit nor guild like that o werey.

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

whoa have you heard this yet?

O_Shomide 的头像
O_Shomide1 年前

I’ll buy it at the long run but it’s not mandatory some ladies makes it a total responsibility crazy how it may sound

DaDdY PETROUS🪓 的头像
DaDdY PETROUS🪓1 年前

Don’t mind the olobuku’s, Presi awa ti da sugar sara ni side ibi yii o

OrignalBeatz 🎙️🎙️ 的头像
OrignalBeatz 🎙️🎙️1 年前

This guy dey mahd This kind Dodoyo no fit escape omoh deliverance is needed

Adetidayo 的头像
Adetidayo1 年前

You see say the guy wear BONNET ni? Wetin you expect before? What a GOOFBALL!

SASUKE OF LAGOS 的头像
SASUKE OF LAGOS1 年前

E get girl wey him dey pursue without sense.. na why him make the video make the girl see say him wan buy small perfume for her..

Kayjee🅱️5 的头像
Kayjee🅱️51 年前

From the hand gestures, na either agege OR woman wrapper.

相关视频