Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make we flex first we go dey face problems later 🤧😭😂 W:- PAPER CHAZE
102,371 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Cc: @yabaleftonline @instablog9ja @PulseNigeria247

Don’t sleep on your chance to get first dibs on the epic OP3N adventure. Wishlist NOW!

@olu_chaze “Brothers for cana” them plenty for this Lagos no worry😂

@olu_chaze I get dem many dem nor go share update but if hand meet them nah you dem go run to sometimes I go dey wonder

@olu_chaze See how weyrey do leg😂😂😂

@olu_chaze Your contents are much more than just skits, you make real life occurrences relatable on screen 🔥

@olu_chaze Too real man 😂😂

@olu_chaze We be brothers for cana Enemies for updates.😂

@olu_chaze how tf we name them Oloba

@olu_chaze I go still smoke the cana make I dey cheesed up

@olu_chaze Na dem plenty aswaerrrr😂😂 I get friend wey go flaunt money to ur face buh ur hand no go touch🤣
