Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Make we no lie, many people dey this shoe ๐๐
11 Kommentare

Low self esteem dey worry this oneโฆ. Den go too chop him money ๐๐

Ur brother is making mistake Women want money not talk Men have money but want to talk

โ โ โ โ โ "These are my favorite shoes ever. They fit perfectly and are so comfortable. My feet feel so natural in these shoes, it's like I'm not wearing any shoes at all." - Michael S.

You no fit get everything this life ๐ you get money you wan get mind join no be juju be that ๐๐

Money comes with audacity! He needs to learn ๐๐

God nor Dey do wayo if you calm down observe this life ๐ E share Wahala give everybody Make broke boy burst your babe within 3 days you go fear ๐

Another SIMP DISCOVERED

He does not have money maybe na 1500$ he collect because you cannot be rich and pulling up in a Benz or Common Lexus and not have mind to stand any lady ๐คจ

Which one be say you nr sabi talk to woman๐ People wey dy do am get two heads?

Make he go learn ๐๐

Mami everywhere good for here help a bro out God bless you
รhnliche Videos
Make we no lie, talent like this dey very rare oo! ๐๐
TENIOLA
212,263 Aufrufe โข vor 10 Monaten
