Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
MAKE WE SHARE PROFIT,MAKE UNA ALSO PRAY FOR MORE CUSTOMERS
130,873 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

@vdmempire Imagine wey I say na business he go do no be to help people una Dey insult me if una find out well no be only 2m be the profit even the sister go don make bettter one 😂😂 una go learn he just they brain wash una head

@vdmempire Na just the way price go take drop down cause of this your impact day sweet me. Judo bro. Waytin government nor fit do na you day do so ❤️

@vdmempire All i know is that if God ask everyone of us to choose between the life VDM is living and the life BLord is living nobody go wan choose VDM including his Fans na BLord life everyone go choose. Na bitter truth. Cause VDM himself no go choose hin own life 😂😂😂 If you like gym

@vdmempire You are very useless. Not buying anything from you. mumu

@vdmempire From the starting point you said,going to china is help us get contact of direct manufacturer, for us to able to buy directly from them,U showed us different companies.. but only gave Ur sister's contact calling her wanyin.. don't understand u

@vdmempire So u no rate us way dey X ahh 🙆♂️😂😂😂😂

@vdmempire Vdm don turn business man now now😊😁😂,I love that sha,abeg open store Dey sell original iPhones too,I go Dey pack customers come Dey patronize you💯

@vdmempire See transparency Come imagine if our president, governors, senators, local government chairmen and all leaders of different government sectors are very transparent in carrying out all government task and assignment and carry everyone along like this. E go too sweet.

@vdmempire Stop attacking Igbo man business in the name of saga with BLord….

@vdmempire This man think say X na TikTok 😂

@vdmempire I pray this random selection reach me sir, school the show me allot VDM to the world Regardless we still keep moving if e reach me I will he happy if e no reach me ahh go still happy Keep up the good work sir Peace and love don't play 🫶

@vdmempire I fit get Gbox for 500k ??

@vdmempire In the land of Nigeria 🇳🇬 the destiny of a great country raises on the shoulder of a young man, his name VDM!!!!!!!!!!!!☆

@vdmempire Twitter people nkor 🥸🥸🥸🥸🥸🥸

@vdmempire The only expression I could come out of me after watching was just a to and thinks of how someone like you just got the grace to take life simple in your own way and it’s bringing good fruits #Respect 🙏✅💭

@vdmempire Poor man pikin don get influence....🔥🔥🔥 Lets do it together

@vdmempire But why no allocation to X family?? Instagram collect, TikTok collect, YouTube collect, what about we × family

@vdmempire So people for X no go follow for the enjoyment right?🙄🙄

@vdmempire So we wey No get FB,IG and the rest No go chop VDM, X account No get share for this money 😒

@vdmempire You go get more customers VDM @Verydarkbackman

@vdmempire Baba na only God go bless you

@vdmempire Baba your boys loyal for x

@vdmempire VDM my 001 wallahi whatever i say here is pure truth, i wish you to count me amongs the lucky beneficiary of this give away, why i really need it most is that I'm a student of PAAU Anyigba Kogi state, i don't have money to pay for school fees ➕ accommodation and also my phone is

@vdmempire VDM sir abeg share the money with me join oooo .....you see in life some people will not be happy of your success so let them bring out their pains they will soon learn the hard way Abeg see my account Shittu Ridwan 8123861469 Opay

@vdmempire I need the ride sir

@vdmempire Bro ahbeg how much them the sale cooking Gas cylinder for China

@vdmempire Make e reach here chief nothing dey o

@vdmempire When will this giveaway benefit me Chai If get the angels wey dey in-charge of good luck I swear teeth go full ground for heaven

@vdmempire Thanks for your honest generosity Abeg help me eh, like this I broke die 9079573982 Opay Kenneth Ezekiel Jumbo

@vdmempire 7041910794 Opay Daniel ekene okafor

@vdmempire You no call twitter people 😭

@vdmempire Baba I dey here Opay 8060791480 Emmanuel onyekachukwu

@vdmempire Remember me boss
