Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Make Ybnl past, present & future recreate or Ogun go carry u go where wiz mama dey 😠

149,697 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

65 Kommentare

Profilbild von De’Ohly😎🔥🤡
De’Ohly😎🔥🤡vor 3 Monaten

Anytime I remember say Burna actually tell all of them to stand up on their feet immediately😂…mad aura…all of them no get choice ooo dem stand 😂

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

🦍

Profilbild von De’Ohly😎🔥🤡
De’Ohly😎🔥🤡vor 3 Monaten

African giant🦍…Highest🙌🏽…Goat🐐

Profilbild von Solá: The Energy
Solá: The Energyvor 3 Monaten

Burna’s audacity is crazy mahn, closest character we have to Ye

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

U just sabi 😂

Profilbild von Solá: The Energy
Solá: The Energyvor 3 Monaten

I swear, the guy just different

Profilbild von Dc nation
Dc nationvor 3 Monaten

How does one be this good.... I can never get over this burna's performance gadamnit😭 🦍

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

Top performance 🦍

Profilbild von kidda gramm 💫
kidda gramm 💫vor 3 Monaten

@Rockbenxer Omo Burna get mad Guts, he really told a crowd full of Global stars to stand on their feet “immediately” and they did 😂

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

@Rockbenxer 🦍

Profilbild von Ugochukwu Emmanuel
Ugochukwu Emmanuelvor 3 Monaten

What has this got to do with Wiz mama?

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

Na ur surname be Ugochukwu abii urself first name 🙄

Profilbild von ..
..vor 3 Monaten

Thank God say burna geh mama he go clear for una eye

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

🤡

Profilbild von ..
..vor 3 Monaten

You sef get nah and your own pikin sef go get mama,you Dey shame dead person waa 4 sha

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

Una dey celebrate wen ur fav shame the dead too

Profilbild von ..
..vor 3 Monaten

Burna no shame wizkid mama? Abi you be 30bg wetin concern your papa with wiz and davido matter you sabi wetin dem don do wiz in the past..fucking idiot

Profilbild von street General 🏅🎖
street General 🏅🎖vor 3 Monaten

I see no reason why any Nigerian performer should ever be compared to Burna , I’m not majorly a fan of Burna but he has stage presence far greater than any other artist currently

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

🦍🖤

Profilbild von Kasamadupe
Kasamadupevor 3 Monaten

Make we leave past Ybnl future no fit recreate dis

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

Gbam‼️

Profilbild von 2K😈🇬🇧
2K😈🇬🇧vor 3 Monaten

Wetin concern Wizkid mama?? E be like i go first block you, no Dey carry this rubbish bant Dey come my TL!

Profilbild von lobistars father-in-law 🇳🇬
lobistars father-in-law 🇳🇬vor 3 Monaten

Leave stage performance for burna

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

🦍

Profilbild von Luther Prime
Luther Primevor 3 Monaten

He told them to get up immediately and they did. Omor.

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

🦍😂

Profilbild von LAVIDA7G
LAVIDA7Gvor 3 Monaten

I say see their Daddy here, their HOTA, the one wey dem dey talk about when dem say PEAK! Onlyone OLOYE

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

🦍🖤

Profilbild von SBC 🌟🤍
SBC 🌟🤍vor 3 Monaten

No matter how much hate exists, we should never disrespect the souls of those who have passed on. The dead deserve peace and respect 🕊️🤍

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

Weren’t u there when wiz was disrespecting the dead?

Profilbild von Cee Citizens 🚀🔥♨️
Cee Citizens 🚀🔥♨️vor 3 Monaten

Make Burnaboy perform at bet mainstage first fireboy DML do that in 2022 While putting YBNL in Asake talk

Profilbild von Olomu Apèrán
Olomu Apèránvor 3 Monaten

Yoruba Tax in both Video. Yoruba boys doing their things

Profilbild von 🥤
🥤vor 3 Monaten

collect follow fess, this pple suppose don learn new things with your caption 😂😂😂

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

😂

Profilbild von MR $mith
MR $mithvor 3 Monaten

I like the fact that burna boy protrays the Nigerians African culture in this his performance

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

‼️

Profilbild von Berry White
Berry Whitevor 3 Monaten

Dem no fit put chest

Profilbild von Trencherr
Trencherrvor 3 Monaten

Nah ur generation dae go first

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

Ur mama don first reach there

Profilbild von Trencherr
Trencherrvor 3 Monaten

Nah ur mama go lead way Cuz nah she get the calling

Profilbild von 𝔅𝔦𝔤_𝔖𝔢𝔤𝔤𝔷🤎👑
𝔅𝔦𝔤_𝔖𝔢𝔤𝔤𝔷🤎👑vor 3 Monaten

In next 15yrs them no fit

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

@Michealreallive ‼️

Profilbild von I am BIGGER
I am BIGGERvor 3 Monaten

Na fireboy be the first African to perform for BET award Na ybnl past be this

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

Dey talk Grammy u dey talk BET lmao

Profilbild von D. M. N
D. M. Nvor 3 Monaten

Hin go tear acl

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

Straight up

Profilbild von benedict🦅 ❤️
benedict🦅 ❤️vor 3 Monaten

Na this rubbish u Dey compare with that asake Omo eeeh …. Oil nation useless to hell

Profilbild von Fuad
Fuadvor 3 Monaten

Bro Wetin bring wiz mama come here now?

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

Who b ur bro

Profilbild von Fuad
Fuadvor 3 Monaten

You weren’t raised well lol bro

Profilbild von Nnaya
Nnayavor 3 Monaten

This is Magnificent 🔥

Profilbild von OLashile fujiana🦀🦍🦅
OLashile fujiana🦀🦍🦅vor 3 Monaten

They go tear acl

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

U sabi

Profilbild von itz steezy👻
itz steezy👻vor 3 Monaten

What a performance!!!

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

🔝

Profilbild von workandpray
workandprayvor 3 Monaten

@marianna7389 Their generation go tear acl

Profilbild von Phenom
Phenomvor 3 Monaten

This performance wey make me love the song 😭 I been no duck with the song before

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

@Geniuz__ No be only u 😩

Profilbild von Bakare Ayomide
Bakare Ayomidevor 3 Monaten

Una dey disrespect burna oo omoo When it comes to stage performance the whole Africa no one comes close

Profilbild von United For Life
United For Lifevor 3 Monaten

ODG

Profilbild von Tintman
Tintmanvor 3 Monaten

🦍

Profilbild von anayo🐦‍🔥
anayo🐦‍🔥vor 3 Monaten

All of dem no fit match 😂

Profilbild von 上帝之城*city_f_god
上帝之城*city_f_godvor 3 Monaten

Number 1

Profilbild von Agba Designer🇧🇷🇳🇬
Agba Designer🇧🇷🇳🇬vor 3 Monaten

I fuck with this performance die

Profilbild von Keni 🇵🇹
Keni 🇵🇹vor 3 Monaten

Burna boy the greatest African artist to ever exist 🔥🐐

Ähnliche Videos