Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Make Ybnl past, present & future recreate or Ogun go carry u go where wiz mama dey 😠

149,697 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 65

Фото профиля De’Ohly😎🔥🤡
De’Ohly😎🔥🤡3 месяцев назад

Anytime I remember say Burna actually tell all of them to stand up on their feet immediately😂…mad aura…all of them no get choice ooo dem stand 😂

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

🦍

Фото профиля De’Ohly😎🔥🤡
De’Ohly😎🔥🤡3 месяцев назад

African giant🦍…Highest🙌🏽…Goat🐐

Фото профиля Solá: The Energy
Solá: The Energy3 месяцев назад

Burna’s audacity is crazy mahn, closest character we have to Ye

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

U just sabi 😂

Фото профиля Solá: The Energy
Solá: The Energy3 месяцев назад

I swear, the guy just different

Фото профиля Dc nation
Dc nation3 месяцев назад

How does one be this good.... I can never get over this burna's performance gadamnit😭 🦍

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

Top performance 🦍

Фото профиля kidda gramm 💫
kidda gramm 💫3 месяцев назад

@Rockbenxer Omo Burna get mad Guts, he really told a crowd full of Global stars to stand on their feet “immediately” and they did 😂

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

@Rockbenxer 🦍

Фото профиля Ugochukwu Emmanuel
Ugochukwu Emmanuel3 месяцев назад

What has this got to do with Wiz mama?

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

Na ur surname be Ugochukwu abii urself first name 🙄

Фото профиля ..
..3 месяцев назад

Thank God say burna geh mama he go clear for una eye

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

🤡

Фото профиля ..
..3 месяцев назад

You sef get nah and your own pikin sef go get mama,you Dey shame dead person waa 4 sha

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

Una dey celebrate wen ur fav shame the dead too

Фото профиля ..
..3 месяцев назад

Burna no shame wizkid mama? Abi you be 30bg wetin concern your papa with wiz and davido matter you sabi wetin dem don do wiz in the past..fucking idiot

Фото профиля street General 🏅🎖
street General 🏅🎖3 месяцев назад

I see no reason why any Nigerian performer should ever be compared to Burna , I’m not majorly a fan of Burna but he has stage presence far greater than any other artist currently

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

🦍🖤

Фото профиля Kasamadupe
Kasamadupe3 месяцев назад

Make we leave past Ybnl future no fit recreate dis

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

Gbam‼️

Фото профиля 2K😈🇬🇧
2K😈🇬🇧3 месяцев назад

Wetin concern Wizkid mama?? E be like i go first block you, no Dey carry this rubbish bant Dey come my TL!

Фото профиля lobistars father-in-law 🇳🇬
lobistars father-in-law 🇳🇬3 месяцев назад

Leave stage performance for burna

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

🦍

Фото профиля Luther Prime
Luther Prime3 месяцев назад

He told them to get up immediately and they did. Omor.

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

🦍😂

Фото профиля LAVIDA7G
LAVIDA7G3 месяцев назад

I say see their Daddy here, their HOTA, the one wey dem dey talk about when dem say PEAK! Onlyone OLOYE

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

🦍🖤

Фото профиля SBC 🌟🤍
SBC 🌟🤍3 месяцев назад

No matter how much hate exists, we should never disrespect the souls of those who have passed on. The dead deserve peace and respect 🕊️🤍

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

Weren’t u there when wiz was disrespecting the dead?

Фото профиля Cee Citizens 🚀🔥♨️
Cee Citizens 🚀🔥♨️3 месяцев назад

Make Burnaboy perform at bet mainstage first fireboy DML do that in 2022 While putting YBNL in Asake talk

Фото профиля Olomu Apèrán
Olomu Apèrán3 месяцев назад

Yoruba Tax in both Video. Yoruba boys doing their things

Фото профиля 🥤
🥤3 месяцев назад

collect follow fess, this pple suppose don learn new things with your caption 😂😂😂

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

😂

Фото профиля MR $mith
MR $mith3 месяцев назад

I like the fact that burna boy protrays the Nigerians African culture in this his performance

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

‼️

Фото профиля Berry White
Berry White3 месяцев назад

Dem no fit put chest

Фото профиля Trencherr
Trencherr3 месяцев назад

Nah ur generation dae go first

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

Ur mama don first reach there

Фото профиля Trencherr
Trencherr3 месяцев назад

Nah ur mama go lead way Cuz nah she get the calling

Фото профиля 𝔅𝔦𝔤_𝔖𝔢𝔤𝔤𝔷🤎👑
𝔅𝔦𝔤_𝔖𝔢𝔤𝔤𝔷🤎👑3 месяцев назад

In next 15yrs them no fit

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

@Michealreallive ‼️

Фото профиля I am BIGGER
I am BIGGER3 месяцев назад

Na fireboy be the first African to perform for BET award Na ybnl past be this

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

Dey talk Grammy u dey talk BET lmao

Фото профиля D. M. N
D. M. N3 месяцев назад

Hin go tear acl

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

Straight up

Фото профиля benedict🦅 ❤️
benedict🦅 ❤️3 месяцев назад

Na this rubbish u Dey compare with that asake Omo eeeh …. Oil nation useless to hell

Фото профиля Fuad
Fuad3 месяцев назад

Bro Wetin bring wiz mama come here now?

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

Who b ur bro

Фото профиля Fuad
Fuad3 месяцев назад

You weren’t raised well lol bro

Фото профиля Nnaya
Nnaya3 месяцев назад

This is Magnificent 🔥

Фото профиля OLashile fujiana🦀🦍🦅
OLashile fujiana🦀🦍🦅3 месяцев назад

They go tear acl

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

U sabi

Фото профиля itz steezy👻
itz steezy👻3 месяцев назад

What a performance!!!

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

🔝

Фото профиля workandpray
workandpray3 месяцев назад

@marianna7389 Their generation go tear acl

Фото профиля Phenom
Phenom3 месяцев назад

This performance wey make me love the song 😭 I been no duck with the song before

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

@Geniuz__ No be only u 😩

Фото профиля Bakare Ayomide
Bakare Ayomide3 месяцев назад

Una dey disrespect burna oo omoo When it comes to stage performance the whole Africa no one comes close

Фото профиля United For Life
United For Life3 месяцев назад

ODG

Фото профиля Tintman
Tintman3 месяцев назад

🦍

Фото профиля anayo🐦‍🔥
anayo🐦‍🔥3 месяцев назад

All of dem no fit match 😂

Фото профиля 上帝之城*city_f_god
上帝之城*city_f_god3 месяцев назад

Number 1

Фото профиля Agba Designer🇧🇷🇳🇬
Agba Designer🇧🇷🇳🇬3 месяцев назад

I fuck with this performance die

Фото профиля Keni 🇵🇹
Keni 🇵🇹3 месяцев назад

Burna boy the greatest African artist to ever exist 🔥🐐

Похожие видео