Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Make Ybnl past, present & future recreate or Ogun go carry u go where wiz mama dey 😠

149,697 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

65 Yorum

De’Ohly😎🔥🤡 profil fotoğrafı
De’Ohly😎🔥🤡3 ay önce

Anytime I remember say Burna actually tell all of them to stand up on their feet immediately😂…mad aura…all of them no get choice ooo dem stand 😂

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

🦍

De’Ohly😎🔥🤡 profil fotoğrafı
De’Ohly😎🔥🤡3 ay önce

African giant🦍…Highest🙌🏽…Goat🐐

Solá: The Energy profil fotoğrafı
Solá: The Energy3 ay önce

Burna’s audacity is crazy mahn, closest character we have to Ye

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

U just sabi 😂

Solá: The Energy profil fotoğrafı
Solá: The Energy3 ay önce

I swear, the guy just different

Dc nation profil fotoğrafı
Dc nation3 ay önce

How does one be this good.... I can never get over this burna's performance gadamnit😭 🦍

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

Top performance 🦍

kidda gramm 💫 profil fotoğrafı
kidda gramm 💫3 ay önce

@Rockbenxer Omo Burna get mad Guts, he really told a crowd full of Global stars to stand on their feet “immediately” and they did 😂

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

@Rockbenxer 🦍

Ugochukwu Emmanuel profil fotoğrafı
Ugochukwu Emmanuel3 ay önce

What has this got to do with Wiz mama?

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

Na ur surname be Ugochukwu abii urself first name 🙄

.. profil fotoğrafı
..3 ay önce

Thank God say burna geh mama he go clear for una eye

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

🤡

.. profil fotoğrafı
..3 ay önce

You sef get nah and your own pikin sef go get mama,you Dey shame dead person waa 4 sha

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

Una dey celebrate wen ur fav shame the dead too

.. profil fotoğrafı
..3 ay önce

Burna no shame wizkid mama? Abi you be 30bg wetin concern your papa with wiz and davido matter you sabi wetin dem don do wiz in the past..fucking idiot

street General 🏅🎖 profil fotoğrafı
street General 🏅🎖3 ay önce

I see no reason why any Nigerian performer should ever be compared to Burna , I’m not majorly a fan of Burna but he has stage presence far greater than any other artist currently

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

🦍🖤

Kasamadupe profil fotoğrafı
Kasamadupe3 ay önce

Make we leave past Ybnl future no fit recreate dis

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

Gbam‼️

2K😈🇬🇧 profil fotoğrafı
2K😈🇬🇧3 ay önce

Wetin concern Wizkid mama?? E be like i go first block you, no Dey carry this rubbish bant Dey come my TL!

lobistars father-in-law 🇳🇬 profil fotoğrafı
lobistars father-in-law 🇳🇬3 ay önce

Leave stage performance for burna

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

🦍

Luther Prime profil fotoğrafı
Luther Prime3 ay önce

He told them to get up immediately and they did. Omor.

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

🦍😂

LAVIDA7G profil fotoğrafı
LAVIDA7G3 ay önce

I say see their Daddy here, their HOTA, the one wey dem dey talk about when dem say PEAK! Onlyone OLOYE

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

🦍🖤

SBC 🌟🤍 profil fotoğrafı
SBC 🌟🤍3 ay önce

No matter how much hate exists, we should never disrespect the souls of those who have passed on. The dead deserve peace and respect 🕊️🤍

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

Weren’t u there when wiz was disrespecting the dead?

Cee Citizens 🚀🔥♨️ profil fotoğrafı
Cee Citizens 🚀🔥♨️3 ay önce

Make Burnaboy perform at bet mainstage first fireboy DML do that in 2022 While putting YBNL in Asake talk

Olomu Apèrán profil fotoğrafı
Olomu Apèrán3 ay önce

Yoruba Tax in both Video. Yoruba boys doing their things

🥤 profil fotoğrafı
🥤3 ay önce

collect follow fess, this pple suppose don learn new things with your caption 😂😂😂

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

😂

MR $mith profil fotoğrafı
MR $mith3 ay önce

I like the fact that burna boy protrays the Nigerians African culture in this his performance

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

‼️

Berry White profil fotoğrafı
Berry White3 ay önce

Dem no fit put chest

Trencherr profil fotoğrafı
Trencherr3 ay önce

Nah ur generation dae go first

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

Ur mama don first reach there

Trencherr profil fotoğrafı
Trencherr3 ay önce

Nah ur mama go lead way Cuz nah she get the calling

𝔅𝔦𝔤_𝔖𝔢𝔤𝔤𝔷🤎👑 profil fotoğrafı
𝔅𝔦𝔤_𝔖𝔢𝔤𝔤𝔷🤎👑3 ay önce

In next 15yrs them no fit

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

@Michealreallive ‼️

I am BIGGER profil fotoğrafı
I am BIGGER3 ay önce

Na fireboy be the first African to perform for BET award Na ybnl past be this

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

Dey talk Grammy u dey talk BET lmao

D. M. N profil fotoğrafı
D. M. N3 ay önce

Hin go tear acl

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

Straight up

benedict🦅 ❤️ profil fotoğrafı
benedict🦅 ❤️3 ay önce

Na this rubbish u Dey compare with that asake Omo eeeh …. Oil nation useless to hell

Fuad profil fotoğrafı
Fuad3 ay önce

Bro Wetin bring wiz mama come here now?

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

Who b ur bro

Fuad profil fotoğrafı
Fuad3 ay önce

You weren’t raised well lol bro

Nnaya profil fotoğrafı
Nnaya3 ay önce

This is Magnificent 🔥

OLashile fujiana🦀🦍🦅 profil fotoğrafı
OLashile fujiana🦀🦍🦅3 ay önce

They go tear acl

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

U sabi

itz steezy👻 profil fotoğrafı
itz steezy👻3 ay önce

What a performance!!!

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

🔝

workandpray profil fotoğrafı
workandpray3 ay önce

@marianna7389 Their generation go tear acl

Phenom profil fotoğrafı
Phenom3 ay önce

This performance wey make me love the song 😭 I been no duck with the song before

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

@Geniuz__ No be only u 😩

Bakare Ayomide profil fotoğrafı
Bakare Ayomide3 ay önce

Una dey disrespect burna oo omoo When it comes to stage performance the whole Africa no one comes close

United For Life profil fotoğrafı
United For Life3 ay önce

ODG

Tintman profil fotoğrafı
Tintman3 ay önce

🦍

anayo🐦‍🔥 profil fotoğrafı
anayo🐦‍🔥3 ay önce

All of dem no fit match 😂

上帝之城*city_f_god profil fotoğrafı
上帝之城*city_f_god3 ay önce

Number 1

Agba Designer🇧🇷🇳🇬 profil fotoğrafı
Agba Designer🇧🇷🇳🇬3 ay önce

I fuck with this performance die

Keni 🇵🇹 profil fotoğrafı
Keni 🇵🇹3 ay önce

Burna boy the greatest African artist to ever exist 🔥🐐

Benzer Videolar