正在加载视频...
视频加载失败
Make Ybnl past, present & future recreate or Ogun go carry u go where wiz mama dey 😠
65 条评论

Anytime I remember say Burna actually tell all of them to stand up on their feet immediately😂…mad aura…all of them no get choice ooo dem stand 😂

🦍

African giant🦍…Highest🙌🏽…Goat🐐

Burna’s audacity is crazy mahn, closest character we have to Ye

U just sabi 😂

I swear, the guy just different

How does one be this good.... I can never get over this burna's performance gadamnit😭 🦍

Top performance 🦍

@Rockbenxer Omo Burna get mad Guts, he really told a crowd full of Global stars to stand on their feet “immediately” and they did 😂

@Rockbenxer 🦍

What has this got to do with Wiz mama?

Na ur surname be Ugochukwu abii urself first name 🙄

Thank God say burna geh mama he go clear for una eye

🤡

You sef get nah and your own pikin sef go get mama,you Dey shame dead person waa 4 sha

Una dey celebrate wen ur fav shame the dead too

Burna no shame wizkid mama? Abi you be 30bg wetin concern your papa with wiz and davido matter you sabi wetin dem don do wiz in the past..fucking idiot

I see no reason why any Nigerian performer should ever be compared to Burna , I’m not majorly a fan of Burna but he has stage presence far greater than any other artist currently

🦍🖤

Make we leave past Ybnl future no fit recreate dis

Gbam‼️

Wetin concern Wizkid mama?? E be like i go first block you, no Dey carry this rubbish bant Dey come my TL!

Leave stage performance for burna

🦍

He told them to get up immediately and they did. Omor.

🦍😂

I say see their Daddy here, their HOTA, the one wey dem dey talk about when dem say PEAK! Onlyone OLOYE

🦍🖤

No matter how much hate exists, we should never disrespect the souls of those who have passed on. The dead deserve peace and respect 🕊️🤍

Weren’t u there when wiz was disrespecting the dead?

Make Burnaboy perform at bet mainstage first fireboy DML do that in 2022 While putting YBNL in Asake talk

Yoruba Tax in both Video. Yoruba boys doing their things

collect follow fess, this pple suppose don learn new things with your caption 😂😂😂

😂

I like the fact that burna boy protrays the Nigerians African culture in this his performance

‼️

Dem no fit put chest

Nah ur generation dae go first

Ur mama don first reach there

Nah ur mama go lead way Cuz nah she get the calling

In next 15yrs them no fit

@Michealreallive ‼️

Na fireboy be the first African to perform for BET award Na ybnl past be this

Dey talk Grammy u dey talk BET lmao

Hin go tear acl

Straight up

Na this rubbish u Dey compare with that asake Omo eeeh …. Oil nation useless to hell

Bro Wetin bring wiz mama come here now?

Who b ur bro

You weren’t raised well lol bro

This is Magnificent 🔥

They go tear acl

U sabi

What a performance!!!

🔝

@marianna7389 Their generation go tear acl

This performance wey make me love the song 😭 I been no duck with the song before

@Geniuz__ No be only u 😩

Una dey disrespect burna oo omoo When it comes to stage performance the whole Africa no one comes close

ODG

🦍

All of dem no fit match 😂

Number 1

I fuck with this performance die

Burna boy the greatest African artist to ever exist 🔥🐐
