正在加载视频...

视频加载失败

Mama Dey pray for me 🙏🏾

45,519 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)

29 条评论

Nelly Wayne 的头像
Nelly Wayne6 个月前

@Odumodublvck_ Check my cover boss @6uff_

BlackBeastFamouz 的头像
BlackBeastFamouz6 个月前

Tell myself I cannot forget myself @6uff_

JUNE 8 的头像
JUNE 86 个月前

Dem Dey play for you make you no Dey somewhere, you come carry yourself go Dey place 😂 you funny o

VibesKing 👑 的头像
VibesKing 👑6 个月前

Burnaboy no fit Dj Tunez Iron,I swear😭

OLUWATIMILEYIN ✝️ 的头像
OLUWATIMILEYIN ✝️6 个月前

Check this out. He literally wrote this for @Odumodublvck_ and @6uff_ Bro just Dey shout out Dey go😭🤣🍸

Dangana Jeremiah 的头像
Dangana Jeremiah6 个月前

Iron ⚔️🖤

Saint Chy☦︎🂓 的头像
Saint Chy☦︎🂓6 个月前

Chai ur mummy is not alive to enjoy the fruit🤦‍♀️🤦‍♀️

kingjeroh 的头像
kingjeroh6 个月前

Make I no dey cementary 💀⚡

chrisboy🪐 的头像
chrisboy🪐6 个月前

Make i nor dey cementary ❌

Tough-Macho-Man 的头像
Tough-Macho-Man6 个月前

Right, we real men don't wear shirts NEVER EVER 24/7. Where ever we are, whatever we do, where ever we go, anytime, anyplace, at any weather. To wear or to own shirts is unmanly 💪

IMG 的头像
IMG6 个月前

The place wey ur mama day pray mk u no day , u don carry urself enter there

active prisca 的头像
active prisca6 个月前

See where them bury your family member later you go say you no be nepo baby

DIMI 👑👑 的头像
DIMI 👑👑6 个月前

Mama dey pray say make u no enter cemetery and dey enter de go. Dey counter mama prayer😂

T.Smiles✨ 的头像
T.Smiles✨6 个月前

Make I nor Dey cemetery

Nero•of•Calabar🌹 的头像
Nero•of•Calabar🌹6 个月前

@Odumodublvck_ But you dey cemetery 😂

Tony 的头像
Tony6 个月前

@Odumodublvck_ Iron

David 的头像
David6 个月前

Na for Igbo land dem suppose burry am o

Kwame Nelson 的头像
Kwame Nelson6 个月前

@TheEastGuy1 @grok who's him ?

⚠️🦇 的头像
⚠️🦇6 个月前

@Odumodublvck_ You need to match 🥾 burna boy

₦ 的头像
₦6 个月前

the way your hands are not flipping simultaneously when walking is doing something to my brain 😟

CityNation 的头像
CityNation6 个月前

We know say "Mama dey pray for you" calm down Wizkid is tweeting 🙏

King Setty 的头像
King Setty6 个月前

My mama don go I know her prayers guard me Thank God

Chief Ray ™ 🇨🇦🥶 的头像
Chief Ray ™ 🇨🇦🥶6 个月前

“Mama Dey pray for me, make I no Dey cemetery” Mama need to pray harder o

Victor😡😞🧘 的头像
Victor😡😞🧘6 个月前

6uff 👑

BYE BYE TO ADC .🤝 Ikpa Isong 的头像
BYE BYE TO ADC .🤝 Ikpa Isong6 个月前

@Odumodublvck_ See the GIANT STATUE wey dem say him Dey want be like Odumodu so bad ? Baba u too clean and good to want be like anyone for this industry and above all, u no small for size and capacity.

ISAAC 🐐 的头像
ISAAC 🐐6 个月前

Man

Maximilian 的头像
Maximilian6 个月前

@Odumodublvck_ Guy rest na We don know your mama Dey pray for you for months na Abeg we don tire to hear am 😂😭

Ben Christo 的头像
Ben Christo6 个月前

@Odumodublvck_ Iron

Bondieugen94 的头像
Bondieugen946 个月前

My hand nor dey o

相关视频

PRAY FOR THE AMP HOUSE 🙏🏾
2:08

Sensitive content

PRAY FOR THE AMP HOUSE 🙏🏾

AMP

303,832 次观看 • 3 年前

Damn, yall pray for bro, 🙏🏾😔
0:28

Sensitive content

Damn, yall pray for bro, 🙏🏾😔

Gang Hits

387,304 次观看 • 2 年前