Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Mamamia! Her Italian is so smooth. 😂

626,543 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Generah Ben
Generah Ben2 лет назад

I just Dey hear azza azza, copy azza, paste azza, high azza… azza too much! Follow me and I’ll follow back… share azza

Фото профиля Jade
Jade2 лет назад

Italian with a heavy tinge of bini.

Фото профиля CIA
CIA2 лет назад

Them nor fit count Edo pipo wey dey Italo…since the 80s.

Фото профиля Balatic (PO=Comp+Integrity+Equity)
Balatic (PO=Comp+Integrity+Equity)2 лет назад

She Dey blow the language like say tomorrow no dey 😅😂

Фото профиля CARPET MAN
CARPET MAN2 лет назад

Edo girl wey don Italianized

Фото профиля Sir MAI
Sir MAI2 лет назад

Italian weh sound like Edo language 😂

Фото профиля sisi oloju ede🦐
sisi oloju ede🦐2 лет назад

Na her lashes me just like

Фото профиля Declan 👨‍💻| Rust Developer
Declan 👨‍💻| Rust Developer2 лет назад

How do you all learn a new language?

Фото профиля Ambassador Orisa🇬🇭🇺🇲🇳🇬
Ambassador Orisa🇬🇭🇺🇲🇳🇬2 лет назад

Go back to your country and play there

Фото профиля Ay Nana 🇳🇬🇵🇸
Ay Nana 🇳🇬🇵🇸2 лет назад

Omo see as she change am for that lady wey put mouth for the matter towards the end 🤣🤣 butaana

Похожие видео