Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

mamela Mina 🗣️ #NewMusicsoon

110,063 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Simeòn
Simeònvor 1 Monat

Na the fool wey repair your laptop I blane

Profilbild von 👤
👤vor 1 Monat

i nor be kc but i still dey limpopo

Profilbild von TONY OF 042 👑
TONY OF 042 👑vor 1 Monat

won’t sleep till this shit drops !!

Profilbild von I AM TIIFY🧛🏼
I AM TIIFY🧛🏼vor 1 Monat

Weeeinnnnnnnnnnnnnnnn

Profilbild von Shaka Swagga 20s
Shaka Swagga 20svor 1 Monat

i get some men wey dey stay for abrakaaaa 😂 🔥🔥

Profilbild von Mioni Millz 🫥🐍
Mioni Millz 🫥🐍vor 1 Monat

press their neck with back to back bangers.🔥👏

Profilbild von ONE TWO TREE 🌴
ONE TWO TREE 🌴vor 1 Monat

Abeg🤲

Profilbild von Bossfitt™
Bossfitt™vor 1 Monat

@NeverGoingBvck Next big thing 😭

Profilbild von 𝑨𝒌𝒃𝒂𝒓 𝒇𝒈𝒔!🎀
𝑨𝒌𝒃𝒂𝒓 𝒇𝒈𝒔!🎀vor 1 Monat

I no know wetin I do god wey make am dey use your music punish me 💔 guy your songs na the wages of sin

Profilbild von XIV
XIVvor 1 Monat

bruh i’ve hated this song whenever it pops up on my TL. recently, i’ve caught myself countless times saying “i don get money pass my math teacher” 😭

Profilbild von KOFO!
KOFO!vor 1 Monat

I don get money pass my principal

Profilbild von N
Nvor 1 Monat

Guy god go punish you

Profilbild von *
*vor 1 Monat

I don get money pass my principal 😹🔥

Profilbild von Hephzi🧊
Hephzi🧊vor 1 Monat

Omo you go remain underground till you die with this kind noise

Profilbild von D6Quality🧃💚
D6Quality🧃💚vor 1 Monat

I blame who repair your laptop 😂

Profilbild von Big_16teen01
Big_16teen01vor 1 Monat

Nobody get imaginary goons pass all this alte artist 😂😂😂

Profilbild von Mr. Yanic
Mr. Yanicvor 1 Monat

My goat what kind of style is this again 🤔🤔🤔

Profilbild von JOZI🥶
JOZI🥶vor 1 Monat

One of my guy don make me like this rubbish 😭😭😭 @imdahneega God must punish you for real 😭😭

Profilbild von eze
ezevor 1 Monat

see as the song sharp as e dey on mute

Profilbild von IVAR
IVARvor 1 Monat

Keep up with this shit

Profilbild von Hisoka 🎭🀄️
Hisoka 🎭🀄️vor 1 Monat

You no get who dey advise you?

Profilbild von campers 🏕️
campers 🏕️vor 1 Monat

@kofoistired superstar

Profilbild von di booski
di booskivor 1 Monat

This nga threatening to drop songs again

Profilbild von Anonymous
Anonymousvor 1 Monat

Na mavo cause this thing oh…but anyways…no wahala…drop am…when December reach we go halla am well… Right guys?

Profilbild von Opium
Opiumvor 1 Monat

Someone lock this guy up before he drop this trash

Profilbild von lustinlikeme
lustinlikemevor 1 Monat

@kofoistired Banger

Profilbild von OmoMayowa Lukman
OmoMayowa Lukmanvor 1 Monat

Just leave it all to God bro 💔😪

Profilbild von Clever
Clevervor 1 Monat

Afro ragebait

Profilbild von eponswago
eponswagovor 1 Monat

😂

Profilbild von Kelly 🪖
Kelly 🪖vor 1 Monat

I pray say them go hack your Spotify

Profilbild von FANUCCI🌍🦅
FANUCCI🌍🦅vor 1 Monat

Biko asapu if at all 🤲🔥😮‍💨

Ähnliche Videos