Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Man Attempting Suicide by Hanging Spotted Along Lekki Expressway💔
748,219 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Make una no gree o. Him wan leave us for this emilokan wahala. give him cold water after getting him down. aluta continua

You get mind won leave the rest of us for this rogbodiyan abi

Don't let him die oo, everybody will complete this emilokan regime.

You want to kpai yourself and you chose broad daylight, where people plenty? Oga, we go run this regime together

If you’re depressed, go to a friend who cares, hug them and cry onto their shoulder, trust me you’ll feel better.

Him think say to die easy

The guy dey vex say dem rescue am …..

E never ready, the werey just dey disguise

After saving him I hope they’ll help him. You can’t stop someone from offing theirselves and leave them to continue to suffer.

Old video
