Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
MAN CITY go chop am
13,918 Aufrufe • vor 21 Tagen •via X (Twitter)
13 Kommentare

Check the defense line of city when man utd won 2-0 at old trafford.

E go shock you say city go beat man United... Maresca at Chelsea was head coach but at city he's a manager... This means he has all the tools to win a game... Don't underestimate City...

Manchester City is winning 🩵🩵🩵

E go shock u

We sabi u No dey whine us 😂

I don tell rival fans time without number stop staking on man utd we the fans don’t have the confidence you guys exhibit.. tomorrow now if results goes side ways the insults and blames will start our hand no Dey oo 😂🙏

Omo make man u loose o

We dey come tomorrow

Thank you for saying the truth 👍

Which one be Enzo Fernandes city again

Enzo Fernandez and enzo maresca mancity lol 😂 nah here we go dey

Oga me and you na Chelsea fans but Manchester city go win

The beef don start already.
Ähnliche Videos
Sensitive content
Kyekyeku smoke for the first Wey them bis your man say what he go chop .. your man say he go chop Single room with salad cream on it 😂😂😂😂😂
NEBASARK🇬🇭
157,339 Aufrufe • vor 1 Jahr
