Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Man goes from performing under a tree to performing on a stage
270,812 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

I first think say na thief wey dem wan show small style 🤣

I been think say nah another thief dem catch o…

It’s crazy that I have booked this guy before to perform at Our Club.. crazy talent. 🥰🏆

Hmmm God abeg o Him neck go long like ostrich own o

Me when I try stuff like this

I first think say na thief 😂

Omo u fuck up as u no tiff o 😒😂

Fantastic! Truly, true successes aren't achieved by those moments the crowd cheers and watches on but through those countless hour done with no cheers no audience! Keep pushing, the world will celebrate you!💪

This is a message to not listen to the haters

This is beautiful to watch. He is talented.

I first think Shey na thief o 😂 😂

Where God put your atije wan hard small o

Nor be small rolling o. They for think say he dey craze under tree 😂

Na man be this?? No wonder Jesus wept...

Is this not your wife

I was gonna say nice thief torture technique But this is nice as well Nice plot🤧🌚

Na for neck e put the rup abi ??

I first think say na new thief style

I been think say na tiff 😂😂

I first think say na another thief video 😂

This one don try to kill eh sef but con find eh talent in the process😂😂

I just dey here dey shout blood of Jesus

Just keep working hard the beauty of success will one day show itself 🥰

Could it be real?

How do people even find this entertaining...

My mind shouting thief thief another… stripper style don come

I first think say na thief wey dem catch ooo

Na club and hotel they fit need ur talent bros

Dream really come true, that's where Burna boy start too that year

I won’t be able to regain myself for 3 months if I ever try this🤣

Na male stripper? Weda na wetin I for follow the dah do be this

When bro finally comes down

This is grace 🙌

