Loading video...
Video Failed to Load
Man issues a warning Yahoo boys after his ‘courtesy’ visit to the EFCC office
284,705 views • 2 years ago •via X (Twitter)
31 Comments

This one na hungry fràudstar lol 😭😂 Give God your life

No be lie, if you reach there, you go compot, no cap🧢 Not a place for the weak, I know wetin I dey talk

I'm sure EFCC are watching him make this video 😂

Ask am since e just comot for their custody what next ??

What did your eyes see jare, James Brown brother?

I will soon issue my warning to smokers and drug dealers, they have to stop it

Make rest, we go still dey run our work

Na play 😂

Omo! No be you go tell them wetin den go do 😭😂😂 Shift abeg 😂

Na me say make them catch you ??

He is capping and y’all in this cs should change your name to capalot 😂😂 if you reach there and you come out bro na to go more harder or you wan lose everything to them and start selling pure water?

They won’t hear They will continue

To know how to make money you must also know how not to make money; don't make money by stealing from others. Stop Fraud!

What happened there?

U nor get work again.. yah we don see ur teeth, shift

May God bless this repentant young man after visit to EFCC. May God use him to get others involved in crime to also repent, Amen.

Na because say na $50 you dey cashout

Them no collect the one wey dey your teeth so 🤕

No close that mouth there! Na advice u Dey give or na rubbish u put 4 teeth u wan try showcase 🤧

Digital innovation is the future.

You never see anything

No body way no de do fraud 🤷

🤣🤣🤣

Make sas con arrest am again as he dey go house 😂😂

But na now I just start. My hustle no go waste. Make I first cashout

Alaye dey give us format 😂

Even our mentor hand nor clean for fraud..Who are we his followers not to follow suit? Make everybody jux getat abeg

👍👍

You give all your Nigerian, Ghanaian + your dom acct? Dey play

You have no excuse not to be a landowner this year.

@_pym03 heed to his advice please 🙏
Related Videos
Sensitive content
“If EFCC Breaks Into Your House, Shoot Them Without Hesitation”. - Man Tells Yahoo Boys
Somto Okonkwo
397,395 views • 1 year ago
