Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Man left in shock after seeing numerous padlocks attached to a tree.

280,353 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Pilgrim
Pilgrim3 месяцев назад

Some people here are asking if it actually works, some others might not believe. But the point is, people are are wicked and whoever did this believes it works and has bad intentions

Фото профиля Tosin Wayne
Tosin Wayne3 месяцев назад

What if na one person dem lock with numerous padlock. The babe fit just dey upgrade the operating system to a higher one as time goes by.

Фото профиля Dr. Agbes💫💫
Dr. Agbes💫💫3 месяцев назад

How did he knew it was for that purpose??? I need answer😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Фото профиля BlissDman
BlissDman3 месяцев назад

Na Nollywood I blame for this rubb!sh... People now believe I'm fictions. You guys have such powers yet you can't lock the bad leaders in Nigeria. You have such powers yet Nigeria is ranked as one of the most hungry nations in the world.

Фото профиля Okafor Nnadozie
Okafor Nnadozie3 месяцев назад

Poor man wey don suppose see financial breakthrough, Dem lock am make nothing good come him way. Nor be only woman dey lock man, your fellow guy man fit lock you make you nor move forward in life.

Фото профиля Adeyemi
Adeyemi3 месяцев назад

Na only thing wey Nigeria fit do be dis Dem no fit lock the government 😂 Foolish ppl with misplaced sense

Фото профиля Zainab_Folasade ☘️
Zainab_Folasade ☘️3 месяцев назад

He should open them all and throw them inside river. Only God knows the amount of prayers those people have done for this to even be discovered.

Фото профиля UYI of POP
UYI of POP3 месяцев назад

Pikin wey dem back nor Dey know how road far —Edo parable.

Фото профиля LOUISFIRE💯
LOUISFIRE💯3 месяцев назад

Cut this things make you unlock everybody nor they explain too much werey some people wey they read this comment fit they among now who knows werey unlock everybody abeg and stop the explanation😩

Фото профиля Rosela
Rosela3 месяцев назад

Brr, I remember that year during my youth service in lokoja, kogi state.... Anybody who have been to the Mount Patti will understand what am saying.... Come and see millions of padlocks attached to different trees. Fear catch me the very first day I saw that shit

Фото профиля Samuel Joshua
Samuel Joshua3 месяцев назад

Doing fetich things to tie your partner down to you has to be the dumbest thing a human can do.

Фото профиля BLESSED SINNER ✝️
BLESSED SINNER ✝️3 месяцев назад

Make God just save us for this country 😭💔

Фото профиля Ò l ì v è r
Ò l ì v è r3 месяцев назад

He should start padlock or iron condenm business. No be everything dem dey teach person.

Фото профиля Ngozichukwu
Ngozichukwu3 месяцев назад

They should unlock it to save lives.

Фото профиля theMYSTery❤️❤️❤️💋🧳💅
theMYSTery❤️❤️❤️💋🧳💅3 месяцев назад

Na like this them dey use destroy another person life people are just wicked

Фото профиля Escowayoflife
Escowayoflife3 месяцев назад

Why nobody don lock me

Фото профиля Døn wHyz
Døn wHyz3 месяцев назад

Ma why i de avoid anything way go involve me with Nigerian girls, They are heartless. And even some uncle in the village too😭

Фото профиля Rich
Rich3 месяцев назад

Use this your Cutlass break open all the keys.. Omo eeeh Nawao 💔

Фото профиля MRsam
MRsam3 месяцев назад

That’s what men are going through everyday and when the man eyes open, the woman comes out social media crying

Фото профиля Ghagha🥶🪖
Ghagha🥶🪖3 месяцев назад

Hope say no be my cl cus I no send you message oo

Фото профиля Aunty Rose 🌸
Aunty Rose 🌸3 месяцев назад

Does it truly works ? People who do things like this are worse than Devil itself

Фото профиля dkgt
dkgt3 месяцев назад

superstition, and unexplained cultural practices in everyday settings.

Фото профиля Geggie
Geggie3 месяцев назад

Shaking my head Somebody should check that tree's relationship history immediately. The tree don turn complaint box for heartbreak victims.

Фото профиля Ola_Successful❤️🦅
Ola_Successful❤️🦅3 месяцев назад

Abeg no go remove the one way i take hold my client o😭😂

Фото профиля IBCD
IBCD3 месяцев назад

No sha unlock my girlfriend o ... if that girl leave me you go find another one come give me

Фото профиля Wurah🌺💝
Wurah🌺💝3 месяцев назад

This is hilarious 😆 You can actually save them by unlocking the padlocks o

Фото профиля Rayan
Rayan3 месяцев назад

Make una no go untied my paying client o🤗

Фото профиля Olajuwon
Olajuwon3 месяцев назад

Sometimes no be women na gee boys lock that maga

Фото профиля AGELEKHAI OG
AGELEKHAI OG3 месяцев назад

UZEBBA 🔥

Фото профиля Janny
Janny3 месяцев назад

Things are really happening, unlock all of them People may not believe in such superstitious stuff but it's just okay, unlock them

Фото профиля curious 🤨 🤔
curious 🤨 🤔3 месяцев назад

Since 👀 eyes has seen and ears 👂 has heard may those padlock 🔒 starts unlocking🔓 in JESUS name amen 🙏🏽 A blessed soul type amen 🙏🏽

Фото профиля Këlväno 💫
Këlväno 💫3 месяцев назад

Abeg lose dem .. maybe I fit win 200m x 100 abeg 🤲

Фото профиля yunusa 🇳🇬🇵🇸
yunusa 🇳🇬🇵🇸3 месяцев назад

Abeg TInubu fit dey dere Cut am sharp

Фото профиля We listen...
We listen...3 месяцев назад

See people destiny under lock and key.

Похожие видео