Loading video...
Video Failed to Load
Man of God don lose this battle already 😂😂💔
899,825 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

CHIM-SOM1 year ago
Lol. This guy no be man of God ooo. Na comedian. Let's try and verify info before posting to avoid misleading people.

FobeCyril1 year ago
Demonic spirit don sabi man of God weak point. Wan take opueh finish man of God

CHUKWUNOMNSO1 year ago
Na apama be this nah..... he's no man of God pls 😂

OPEN1 year ago
Who’s gonna outlast everyone in this battle royale? Take on the challenge and claim victory!

PRINCE FONESKY🇧🇪😎1 year ago
😂😂😂😂😂😂

official ziqi__1 year ago
😹😹😹😹😹😹😹

Idan MarshaL 1 year ago
If you watch that video again, you'll see when his guardian angel left🥹

Ayobami_hvg1 year ago
Man of God wey Dey enjoy am lowkey 😒

OGIH, the “Dark Horse”🐎1 year ago
He’s not a man of God. He’s an MC. That’s Apama make una dey get una talk right

Mac PEe1 year ago
This one no be man of God nah😂 Na content creator😂😂

TEECEE1 year ago
He is a weak vessel in this aspect
