ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Man reveals Port Harcourt new slangs ๐๐๐
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Currently some guys are somewhere forming a new slang in PH already.

Slangs in PH revolveโs around Vikingship(Aro baggers) Vikings HQ is in UniPort so lots of baggas are there for ages.. even JVC (Junior Vikings confra) and other groups under Vikings.. PH is my home, You donโt know the slangs cus youโre an Ajeboter. You be Jew.. itโs normal tho all this ones youโre saying are assumed as joncing cappin. Just saying.

Everybody Dey hype am but him checkwim be say him still dey on him widas him clear eyes !!! H squeeze out for one side!! Him never dordoryo ๐๐๐

Somebody will ask a PH boy how far then next thing you will hear is, no Shakira Beyonce ๐

"I dey find where I go listen to p-square album" ๐๐๐ nahhh bro. that on nah on another level. Me wey don dey talk say wetin do Spotify or apple play.

Na because anybody fit wake up create slangs. Like now if I say "Abro, you de gbulus oh" You understand what I mean but you never hear am.

No be small formation technique ๐๐ But he get point dia sha ๐

This one just Dey cap careless , we go soon cast him cassette

To understand PH slangs you gas follow the story ๐๐ then use kapa dey coordinate as e dey go.

Him Dey on the moon walk ๐๐๐๐u get abi !!!!

All PH slangs na cultist cultist. Unserious people ๐๐๐

Everybody has a metaphorical way of talking!!! U need high IQ to break it down !!!!

Agbe you go use your upstate to understand the ethical caprisone

Oya swear you don hear chinkwi before ๐

Omo no be lie oh u can't know it all Me self na PH boy miat slangs we dem dey speak here eh omo u gat get the technique to understand am oh

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ you can't know it all oh no be lie

that Celine Dion is a double entendre actually if you deep it. ๐๐๐

๐๐๐๐๐๐๐ Ph brutal ๐

Celine Dion sings blues and blues music are slow tempo !!!! ๐๐๐

That โp square albumโ slang ๐๐๐

Celine Dion gives cool blues that calms the spirit. He was saying that he became calm ๐

Nor mind am, he dey caprison ๐๐๐๐

Chikwin ๐

Unto the patoranking block๐

Him don first observe weda him dey on him Mikel obi ๐

This guy just flow out

Shiqee means him just dey one side

Psquare albulm

Na mad people full that state dem Dey do pass Warri seff ๐

I swear, I neva "shikwin" before. ๐คฃ๐

Me sef com wonder .. why na psquare album you de Find listen ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

When u smoke wiwi slangs go dey flow

Even me just dey update my syllabus

Warri Ph Benin Dem fit sell u with English, pidgin and slang for your face

All this one na GZ english slangs! Lol Real PH Street slang no need much capping
