Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Man shares his new favorite thing to do.
173,038 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
23 Yorum

Let him continue chasing his clouts in peace.

If fanta never sue one of this babalawo the rest no go learn 😂

If all this no fit give me money wey go put me for Forbes once and employee thousands of people or build refinery like aliko, no need jari

Poverty don shake you for hand. Na once you touch soap

Until you craze you no go rest for juju matter

See people wey we dey compete with

You sef Dey do your own

I always wonder what the fanta is for?

All this nonsense no fit just they end fir where them bath am why bringing it here??? What’s the essence of posting it on your page 🤔

Una Just dey abuse fanta anyhow 😂

Nothing concern this one with destiny again

Upcoming yahoo Shey this thing dey even work, una go just dey waste fanta

Na diabetes go later kee the gods

Why is it after all this stress this guys are not among the richest in their state or even village talkless of Nigeria

Good one

All ds for tokunbo 2015 Lexus 🤷♂️

portable sef use fanta 😂 ona dey waste nigeria mineral resources 😂

Waste of time

The song choose

Nothing musa no go see for gate

Never will I do such.

Bath well well oo..

Please why fanta
Benzer Videolar
Sensitive content
Man shares why his fellow men need to be ruthless to women.
YabaLeftOnline
548,340 görüntüleme • 1 yıl önce
Lady shares how her new man transformed her lifestyle.
YabaLeftOnline
430,959 görüntüleme • 1 yıl önce
Man shares how he prepares for his girlfriend’s visit.
YabaLeftOnline
157,453 görüntüleme • 1 yıl önce
