Loading video...
Video Failed to Load
Man, they did her strong thing. 😭
33 Comments

@BallWizardry Anytime I see women I cry I feel so happy I want to see more of that

God women deserve good men fr but e no Dey happen 😭

see tears guy

Oya make I burst your head, e fit be say ma she break up Dey wait make the guy come beg

How do people get to this level mehn! Or am I dead in heart 😂

Don't be surprised, she cheated Them giraan gaan

😂😂😂😂

Them no do her anything She’s just being dramatic, Entitled and too much of expectations with plenty attention Cos if she was really that hurt How did she remembered to turn on her camera

To hell with cheaters!!!!Y’all will suffer

You know the Fs she run d guy too wey make d guy run her street. Tears of them don’t convince no more

She ain't ready .. she still dey set up camera

Chai no be small thing see water everywhere

Fuck love and stay in the street forever 😑

The fact that none of my ex is acting This way makes me wanna question my wickedness… I need to up my wickedness fr fr

Them don tear her heart 😂

She never see anything 😂

you just know she’s a throat goat.

chaiii, see wetin @_Nsznn do this fine girl😭💔

Shut the Dey up you went for money stop marketing yourself hoe

Fighting for my life right, relationship is evil 🥺

No I've a date tonight 🙂↔️

She will never fall in love with the right guy cos she don’t want to fall in love with the right guy

She dey cry still dey record herself, just lol

The girl needs a dickk

The only thing I'm hearing is sh!t sh!t

You set up camera to cry ? Make it make sense

I’m crying on her behalf I’ve heard the girl story She’s right

Everyday only una Dey con cry about love!! What of the men una break their heart? Abeg make all of una get out

Crying in italics

She do lip combo come set camera

Trust this gender at your own risk. Person wey dey cry dey apply lipgloss

@BallWizardry Who is she

Healing process loading....
