Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Man U fans, ass lickers, fall out
32 Kommentare

Bro No na 🤦♂️. U dey look barca less? 😂😌 55-2 na less na 😌😂. Wetin do 100-1. The one goal go be one own goal sef 😂😂😂😂😂

Abi 😁

I go lie for u 😂😂. Only bisiwu go score like 35 goals set 🤣🤣🤣

Shey you dey Edit this video before match start ni Egbon 😂😭

🤣🤣🤣

The way you lick that plate gimme joy 😂😂🤲💔

😁😁😁

Walahi, egbon tomide is one of the best chef wey sabi cook when it comes to banter🤣 I just dey hear gbimmmm, how do you want to be cook you hear gbimmmm 🤣🤣🤣🤣

Make I sharpally rush follow you 😂😂

They were playing 1 match per week dey shout Carrick ball, you see this league ehhh, Carrick must win it this season for una 😂 This season go long for una seh, by the time you play 3 matches in 8 days maybe na relegation una go begin battle with una husband Tottenham 😂 😂 😂

😂 Ozuor

If carrick started the league with us, we would’ve won the premier league 😂 Motherfuckers😂😂😂😂😂

Manchester United fans was already thinking of going ahead of Chelsea after the Foden red card but Haaland said not today… Next on their Agenda will be Carrick is not the right man and No more if Carrick has started the season we will have won the league.. Don’t forget @ManUtd are good at losing to 10 men Everton will bare me witness…

Cook those clowns,they can’t even get a draw against City,they want to play Barcelona

@willyszn_ Where she Dey??😭😂😂😂

Tomide no kill me abeg 😂😂🥀😭

This bitch Dey vex me rough 😂💔

😭😭😭

I don dey wait for your video… u dey give me joy

😂😂😂

Real ass licking…

How market???

Lick dah plate for me jor

I will lick , over lick 😂😂😂😂

Michael Oliver is a United defender 😂he has intercepted more passes in the defensive area than Dalot 🤣

Cook her o

This gal nah 🤡 😂😂😂😂

Chelsea went one man down and one goal behind, yet still eliminated Barça at Camp Nou

Guyy you cook

Delulu

Nobody suck egbon reach that one wey start this video 😂😂

This guy no go ever learn . Small time now she go lost her voice.
Ähnliche Videos
Members of Fall Out Boy wish fans a happy holidays, 2006
emo nostalghia
10,732 Aufrufe • vor 9 Monaten
