Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Manchester United can never shame me like this
34 Yorum

We aren’t useless like Barcelona😂

We can never be😂

Babe! You go soon lose your voice lol Madrid go enter your team like bad spirit

I can see the tears flowing in the close future not far as 3CM 😂😂😂😂😂😂

Man U fans go dey think say Atletico Madrid na Sabah Baku wey dem paste 4-0 but if try to compare their last games we all know who's gonna paste who tomorrow... 😏😂😂

See your fellow united fans...When this pain go ever end?

"Hopefully" zero confidence 😂

You will come shouting after the match 😂 We dey here 😂

You no get shame self?

Atletico 3 : 0 Manchester United

I can see the tears in the future 😂😂😂😂😂

Na my cous make me follow this say him like when you dey cry and lament 😭.. And mehn I dey enjoy every bit 😂😂

You don begin make noise now😂😂 okay na😂🫵🏻

This girl dey pami 😂😂face your club leave Barca alone Nan

Pass glory United

Okay ooo sha pray make ur team no disgrace u. This kinda confidence u get in Adam like this.

In your plastic mind you got beat ATM

Una too shameless na why I like United fans 😭

If u no set camera shout after match make I know why. With the way the you’ve been shouting lately I pray make ur esophagus don’t spoil 😂

You nails fine

When you see a new comer you will know, this the only thing MAN U are good at cho cho So enjoy

No worry, Una go soon cry again

This girl mumu sha 😂

Win 10 men first

Intro full of jabs😂😂😂from Chelsea to Arsenal 😂😂😂This girl

Na here we go they wey you go start lamenting.

I like as u din dey accept small small say nothing wey Man United go do

Na woman, I no fit take am seriously

I too like you 💓❤️😂

This is war, this is epl vs laliga. Make una no mess up oo,

Of all clubs at this time dis one dey pick on Barcelona

So guys we are talking about the champions league And you went on and brought a copa del ray scoreline 🤦🏽♂️

This one doesn’t really know or love the beautiful game, you’re just a money hungry content creator.

No come here dey cry sack Carrick o 😁😂
