Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Manchester united 😩🥲

37,578 Aufrufe • vor 18 Tagen •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Rashford Asif
Rashford Asifvor 17 Tagen

If u know you know 😂😂

Profilbild von Daramola
Daramolavor 18 Tagen

That 8-2 still Dey affect this guy

Profilbild von Oba Gbedu 🇦🇪
Oba Gbedu 🇦🇪vor 17 Tagen

You should be arrested. Wetin you come plant for our house?

Profilbild von Aloma
Alomavor 17 Tagen

I beg make God talk to you on behalf of man utd 🙏

Profilbild von Nextwrld
Nextwrldvor 18 Tagen

Why Dem allow him enter my stadium

Profilbild von OGHENETEGZI ✪
OGHENETEGZI ✪vor 17 Tagen

Remote you be kolo 😂😂

Profilbild von ELSEKAY
ELSEKAYvor 18 Tagen

God I will never be old taker

Profilbild von RevrendofAfrica
RevrendofAfricavor 17 Tagen

You Dey use Old Trafford chase clout online,the thing Emirates stadium no fit give you 😂..

Profilbild von Emmanuel | gacey12
Emmanuel | gacey12vor 17 Tagen

No go bury charm for that place o 😁😁

Profilbild von LHAJA FOOTBALL TALK
LHAJA FOOTBALL TALKvor 17 Tagen

You don go touch UCL trophy wey you no see for emirate right

Profilbild von Wiseone
Wiseonevor 18 Tagen

😁😂😂 u this man Bastard club 😂😂😂

Profilbild von IamWealthMan
IamWealthManvor 17 Tagen

When you enter Carrington make sure you visit our trophy museum see UCL because arsenal no get one🙂

Profilbild von BANKS 🏦💲
BANKS 🏦💲vor 17 Tagen

You this man Wetin you dey find for another man house when we no dey around you need to be questioned

Profilbild von Elijah Ayomide (Elite)
Elijah Ayomide (Elite)vor 17 Tagen

@iamremote_ hope our UCL is not missing

Profilbild von BoiSmile
BoiSmilevor 17 Tagen

You no fit enter inside 😂😂😂 you Dey outside Dey fugazi

Profilbild von Olowookere_jnr
Olowookere_jnrvor 17 Tagen

Why u no enter na baba😂

Profilbild von 𝕁𝕙ℍℕ©️
𝕁𝕙ℍℕ©️vor 17 Tagen

This egbon don come again🤦🏾‍♂️

Profilbild von Ola
Olavor 16 Tagen

😂 😂 😂 dis remote nah werey

Profilbild von Elvis Black
Elvis Blackvor 17 Tagen

lol 😂 this guy take my hall city money abeg

Profilbild von Youngest Babo
Youngest Babovor 18 Tagen

Lol 😂

Profilbild von Kevin_Mcfc!🀄️🐐
Kevin_Mcfc!🀄️🐐vor 17 Tagen

We’rey no boboyi 😂

Profilbild von Famokunwa Emmanuel A
Famokunwa Emmanuel Avor 17 Tagen

Ègbadun sir. You better pray that your club win champions League, nibi ti e ti logo😂😂😂

Profilbild von Adebayz
Adebayzvor 17 Tagen

Baba came to check up on how Trophy cabinet looks like. No worries Gabriel's just passed the Jupiter when it reaches Pluto you will know the feeling ✌️

Profilbild von snr jamiu
snr jamiuvor 18 Tagen

Wifort ko, Satzenbrau ni 😂

Profilbild von dipzpopi
dipzpopivor 17 Tagen

This will fail

Profilbild von Fakorede Afolabi
Fakorede Afolabivor 15 Tagen

Wetin you find go Manchester United werey

Profilbild von mazon
mazonvor 17 Tagen

Arrest that man 😹😹😹

Profilbild von Danny Blaq🌚🖤🇳🇬
Danny Blaq🌚🖤🇳🇬vor 17 Tagen

Help me greet Bruno 😭🙏

Profilbild von Tumi Emmanuel🇳🇬🇿🇦
Tumi Emmanuel🇳🇬🇿🇦vor 17 Tagen

Chai, Ororo ti gbe lori baba yi. You need igbele

Profilbild von Pepe🌶🌶
Pepe🌶🌶vor 17 Tagen

This intro🔥🔥🔥 U never know the magic u made with that intro🥰🥰😂😂

Profilbild von CHINEDU
CHINEDUvor 16 Tagen

The only Assnal fans that kills me 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von ONI of Ibadan.
ONI of Ibadan.vor 17 Tagen

Werey ni e walai

Ähnliche Videos