Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Manchester united 😩🥲

37,578 просмотров • 18 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Rashford Asif
Rashford Asif17 дней назад

If u know you know 😂😂

Фото профиля Daramola
Daramola18 дней назад

That 8-2 still Dey affect this guy

Фото профиля Oba Gbedu 🇦🇪
Oba Gbedu 🇦🇪17 дней назад

You should be arrested. Wetin you come plant for our house?

Фото профиля Aloma
Aloma17 дней назад

I beg make God talk to you on behalf of man utd 🙏

Фото профиля Nextwrld
Nextwrld18 дней назад

Why Dem allow him enter my stadium

Фото профиля OGHENETEGZI ✪
OGHENETEGZI ✪17 дней назад

Remote you be kolo 😂😂

Фото профиля ELSEKAY
ELSEKAY18 дней назад

God I will never be old taker

Фото профиля RevrendofAfrica
RevrendofAfrica17 дней назад

You Dey use Old Trafford chase clout online,the thing Emirates stadium no fit give you 😂..

Фото профиля Emmanuel | gacey12
Emmanuel | gacey1217 дней назад

No go bury charm for that place o 😁😁

Фото профиля LHAJA FOOTBALL TALK
LHAJA FOOTBALL TALK17 дней назад

You don go touch UCL trophy wey you no see for emirate right

Фото профиля Wiseone
Wiseone18 дней назад

😁😂😂 u this man Bastard club 😂😂😂

Фото профиля IamWealthMan
IamWealthMan17 дней назад

When you enter Carrington make sure you visit our trophy museum see UCL because arsenal no get one🙂

Фото профиля BANKS 🏦💲
BANKS 🏦💲17 дней назад

You this man Wetin you dey find for another man house when we no dey around you need to be questioned

Фото профиля Elijah Ayomide (Elite)
Elijah Ayomide (Elite)17 дней назад

@iamremote_ hope our UCL is not missing

Фото профиля BoiSmile
BoiSmile17 дней назад

You no fit enter inside 😂😂😂 you Dey outside Dey fugazi

Фото профиля Olowookere_jnr
Olowookere_jnr17 дней назад

Why u no enter na baba😂

Фото профиля 𝕁𝕙ℍℕ©️
𝕁𝕙ℍℕ©️17 дней назад

This egbon don come again🤦🏾‍♂️

Фото профиля Ola
Ola16 дней назад

😂 😂 😂 dis remote nah werey

Фото профиля Elvis Black
Elvis Black17 дней назад

lol 😂 this guy take my hall city money abeg

Фото профиля Youngest Babo
Youngest Babo18 дней назад

Lol 😂

Фото профиля Kevin_Mcfc!🀄️🐐
Kevin_Mcfc!🀄️🐐17 дней назад

We’rey no boboyi 😂

Фото профиля Famokunwa Emmanuel A
Famokunwa Emmanuel A17 дней назад

Ègbadun sir. You better pray that your club win champions League, nibi ti e ti logo😂😂😂

Фото профиля Adebayz
Adebayz17 дней назад

Baba came to check up on how Trophy cabinet looks like. No worries Gabriel's just passed the Jupiter when it reaches Pluto you will know the feeling ✌️

Фото профиля snr jamiu
snr jamiu18 дней назад

Wifort ko, Satzenbrau ni 😂

Фото профиля dipzpopi
dipzpopi17 дней назад

This will fail

Фото профиля Fakorede Afolabi
Fakorede Afolabi15 дней назад

Wetin you find go Manchester United werey

Фото профиля mazon
mazon17 дней назад

Arrest that man 😹😹😹

Фото профиля Danny Blaq🌚🖤🇳🇬
Danny Blaq🌚🖤🇳🇬17 дней назад

Help me greet Bruno 😭🙏

Фото профиля Tumi Emmanuel🇳🇬🇿🇦
Tumi Emmanuel🇳🇬🇿🇦17 дней назад

Chai, Ororo ti gbe lori baba yi. You need igbele

Фото профиля Pepe🌶🌶
Pepe🌶🌶17 дней назад

This intro🔥🔥🔥 U never know the magic u made with that intro🥰🥰😂😂

Фото профиля CHINEDU
CHINEDU16 дней назад

The only Assnal fans that kills me 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля ONI of Ibadan.
ONI of Ibadan.17 дней назад

Werey ni e walai

Похожие видео