Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Manchester united 😩🥲
37,578 görüntüleme • 18 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

If u know you know 😂😂

That 8-2 still Dey affect this guy

You should be arrested. Wetin you come plant for our house?

I beg make God talk to you on behalf of man utd 🙏

Why Dem allow him enter my stadium

Remote you be kolo 😂😂

God I will never be old taker

You Dey use Old Trafford chase clout online,the thing Emirates stadium no fit give you 😂..

No go bury charm for that place o 😁😁

You don go touch UCL trophy wey you no see for emirate right

😁😂😂 u this man Bastard club 😂😂😂

When you enter Carrington make sure you visit our trophy museum see UCL because arsenal no get one🙂

You this man Wetin you dey find for another man house when we no dey around you need to be questioned

@iamremote_ hope our UCL is not missing

You no fit enter inside 😂😂😂 you Dey outside Dey fugazi

Why u no enter na baba😂

This egbon don come again🤦🏾♂️

😂 😂 😂 dis remote nah werey

lol 😂 this guy take my hall city money abeg

Lol 😂

We’rey no boboyi 😂

Ègbadun sir. You better pray that your club win champions League, nibi ti e ti logo😂😂😂

Baba came to check up on how Trophy cabinet looks like. No worries Gabriel's just passed the Jupiter when it reaches Pluto you will know the feeling ✌️

Wifort ko, Satzenbrau ni 😂

This will fail

Wetin you find go Manchester United werey

Arrest that man 😹😹😹

Help me greet Bruno 😭🙏

Chai, Ororo ti gbe lori baba yi. You need igbele

This intro🔥🔥🔥 U never know the magic u made with that intro🥰🥰😂😂

The only Assnal fans that kills me 🤣🤣🤣🤣

Werey ni e walai

