Loading video...
Video Failed to Load
Manchester United wan make another mistake ๐๐ซ
23,710 views โข 17 days ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

I no like this things wey una dey do, why una go dey advice who dey give us joy, who dey feed the masses say make e stop, how we wey dey depend on am go fit chop like this, make una stop am o ๐๐๐

I canโt help it. Itโs who I am ๐ฉ๐

You Dey enjoy this days Benefit of supporting a beautiful club with winning mentality

I deserve am abi I no deserve am?

Over oo,, una deserve am wella

Why you dey advise them? ๐

Itโs my nature ๐

All of them will respect @m8arteta by force. Mikel Obi don change mouth ๐

We both know that Manchester United downfall was always going to be televised.

If nor be say I be positive personโฆ yet u still talk wetting they ur mind ๐

Close Old Trafford, throwaway key for river, you no good o๐๐

๐๐๐ I burst laugh when you said carrick is big coach but say em no start beginning of the season ๐๐๐๐

Abeg make dem no sack Carrick we need give them back wetin dem do us last season

Their downtime days never even start ๐ Plenty shege dey front for them. ๐

Make they turn old traford to event centre.

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃWhat do u mean presence of there fans?

Manchester United delusional fans deserve more pain and agony till football comes to an end on this world ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

How can you explain to me till arsenal existence no Champions league trophy

We too good We come de advise United ๐ญ

I Dey with you my Oga

i love this content die ๐๐๐

Make man utd just pack am up . Dem don try. Corruption-less league no dey favor dem

The only problem wey dey be say none of their ex-players dey into coaching career, wey we for talk say โNa their boy make dem let am reform the club pass this Carrick.โ ๐ If dem sack Carrick dem no fit reach two seasons before dem collapse aswr.

Iโm speechless๐๐

Even when dem win us 2:3 no be from 2:0 down

European virgin is wild ๐

Abeg still advice them oh

You go dey advice who don cut him earโฆ You self no try

Omo you get bad mouth oo๐๐ค

You no be European virgin???

@mc_lively_ ๐ lol

I knew it was sarcasm all along when he said the biggest mistake is to sack Carrick. They are probably gonna bring in Eddie Howe.

๐

๐๐๐๐
