Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Manchester United wan make another mistake ๐Ÿ˜‚๐Ÿซ 

23,710 Aufrufe โ€ข vor 17 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Josh
Joshvor 17 Tagen

I no like this things wey una dey do, why una go dey advice who dey give us joy, who dey feed the masses say make e stop, how we wey dey depend on am go fit chop like this, make una stop am o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ugwu Samuel ๐Ÿ‘จ๐Ÿผโ€๐Ÿ’ป
Ugwu Samuel ๐Ÿ‘จ๐Ÿผโ€๐Ÿ’ปvor 17 Tagen

I canโ€™t help it. Itโ€™s who I am ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Get it P๐Ÿซก
Get it P๐Ÿซกvor 17 Tagen

You Dey enjoy this days Benefit of supporting a beautiful club with winning mentality

Profilbild von Ugwu Samuel ๐Ÿ‘จ๐Ÿผโ€๐Ÿ’ป
Ugwu Samuel ๐Ÿ‘จ๐Ÿผโ€๐Ÿ’ปvor 17 Tagen

I deserve am abi I no deserve am?

Profilbild von Get it P๐Ÿซก
Get it P๐Ÿซกvor 17 Tagen

Over oo,, una deserve am wella

Profilbild von Eyitayo FAJINMI
Eyitayo FAJINMIvor 17 Tagen

Why you dey advise them? ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ugwu Samuel ๐Ÿ‘จ๐Ÿผโ€๐Ÿ’ป
Ugwu Samuel ๐Ÿ‘จ๐Ÿผโ€๐Ÿ’ปvor 17 Tagen

Itโ€™s my nature ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Eyitayo FAJINMI
Eyitayo FAJINMIvor 17 Tagen

All of them will respect @m8arteta by force. Mikel Obi don change mouth ๐Ÿ˜‚

Profilbild von CHELSCO (ร˜,G) base.eth
CHELSCO (ร˜,G) base.ethvor 17 Tagen

We both know that Manchester United downfall was always going to be televised.

Profilbild von omas
omasvor 17 Tagen

If nor be say I be positive personโ€ฆ yet u still talk wetting they ur mind ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐•ฟ๐–๐–Š ๐•ญ๐–Ž๐–Œ ๐•ญ๐–Š๐–“
๐•ฟ๐–๐–Š ๐•ญ๐–Ž๐–Œ ๐•ญ๐–Š๐–“vor 17 Tagen

Close Old Trafford, throwaway key for river, you no good o๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Arsenalโ€™s best
Arsenalโ€™s bestvor 17 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ I burst laugh when you said carrick is big coach but say em no start beginning of the season ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Chuka Gregory
Chuka Gregoryvor 17 Tagen

Abeg make dem no sack Carrick we need give them back wetin dem do us last season

Profilbild von OluomoNotMC
OluomoNotMCvor 17 Tagen

Their downtime days never even start ๐Ÿ˜‚ Plenty shege dey front for them. ๐Ÿ˜‚

Profilbild von BLVCK RAHBIT
BLVCK RAHBITvor 17 Tagen

Make they turn old traford to event centre.

Profilbild von Engr. Christian Chukwu
Engr. Christian Chukwuvor 17 Tagen

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐ŸคฃWhat do u mean presence of there fans?

Profilbild von P.0ฯ€ยฒ
P.0ฯ€ยฒvor 17 Tagen

Manchester United delusional fans deserve more pain and agony till football comes to an end on this world ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Rain
Rainvor 17 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von kelvinchy007
kelvinchy007vor 17 Tagen

How can you explain to me till arsenal existence no Champions league trophy

Profilbild von IniArsenal๐Ÿ’ฏ
IniArsenal๐Ÿ’ฏvor 17 Tagen

We too good We come de advise United ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Miracle Lazarus
Miracle Lazarusvor 17 Tagen

I Dey with you my Oga

Profilbild von TOSIN RADEL
TOSIN RADELvor 17 Tagen

i love this content die ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Alexispapii
Alexispapiivor 17 Tagen

Make man utd just pack am up . Dem don try. Corruption-less league no dey favor dem

Profilbild von xyz
xyzvor 17 Tagen

The only problem wey dey be say none of their ex-players dey into coaching career, wey we for talk say โ€œNa their boy make dem let am reform the club pass this Carrick.โ€ ๐Ÿ˜‚ If dem sack Carrick dem no fit reach two seasons before dem collapse aswr.

Profilbild von Santy
Santyvor 17 Tagen

Iโ€™m speechless๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von $๐Ÿ’ฒ
$๐Ÿ’ฒvor 17 Tagen

Even when dem win us 2:3 no be from 2:0 down

Profilbild von Jide
Jidevor 17 Tagen

European virgin is wild ๐Ÿ˜

Profilbild von Bigreals De photographer
Bigreals De photographervor 17 Tagen

Abeg still advice them oh

Profilbild von Ifeanyichukwu
Ifeanyichukwuvor 17 Tagen

You go dey advice who don cut him earโ€ฆ You self no try

Profilbild von CryptoKinguin ๐Ÿ“Š๐ŸŽฎ
CryptoKinguin ๐Ÿ“Š๐ŸŽฎvor 17 Tagen

Omo you get bad mouth oo๐Ÿ˜‚๐ŸคŒ

Profilbild von No1 Arsenal Hater
No1 Arsenal Hatervor 17 Tagen

You no be European virgin???

Profilbild von 9๏ธโƒฃ 7๏ธโƒฃ
9๏ธโƒฃ 7๏ธโƒฃvor 17 Tagen

@mc_lively_ ๐Ÿ˜‚ lol

Profilbild von Mirian Olembe
Mirian Olembevor 17 Tagen

I knew it was sarcasm all along when he said the biggest mistake is to sack Carrick. They are probably gonna bring in Eddie Howe.

Profilbild von Oladapo ayomide
Oladapo ayomidevor 17 Tagen

๐Ÿ˜‚

Profilbild von arsenal ๐Ÿ’•
arsenal ๐Ÿ’•vor 17 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos