Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Manchester United wan make another mistake 😂🫠

23,710 просмотров • 17 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Josh
Josh17 дней назад

I no like this things wey una dey do, why una go dey advice who dey give us joy, who dey feed the masses say make e stop, how we wey dey depend on am go fit chop like this, make una stop am o 😂😂😂

Фото профиля Ugwu Samuel 👨🏼‍💻
Ugwu Samuel 👨🏼‍💻17 дней назад

I can’t help it. It’s who I am 😩😂

Фото профиля Get it P🫡
Get it P🫡17 дней назад

You Dey enjoy this days Benefit of supporting a beautiful club with winning mentality

Фото профиля Ugwu Samuel 👨🏼‍💻
Ugwu Samuel 👨🏼‍💻17 дней назад

I deserve am abi I no deserve am?

Фото профиля Get it P🫡
Get it P🫡17 дней назад

Over oo,, una deserve am wella

Фото профиля Eyitayo FAJINMI
Eyitayo FAJINMI17 дней назад

Why you dey advise them? 😂

Фото профиля Ugwu Samuel 👨🏼‍💻
Ugwu Samuel 👨🏼‍💻17 дней назад

It’s my nature 😂

Фото профиля Eyitayo FAJINMI
Eyitayo FAJINMI17 дней назад

All of them will respect @m8arteta by force. Mikel Obi don change mouth 😂

Фото профиля CHELSCO (Ø,G) base.eth
CHELSCO (Ø,G) base.eth17 дней назад

We both know that Manchester United downfall was always going to be televised.

Фото профиля omas
omas17 дней назад

If nor be say I be positive person… yet u still talk wetting they ur mind 😂

Фото профиля 𝕿𝖍𝖊 𝕭𝖎𝖌 𝕭𝖊𝖓
𝕿𝖍𝖊 𝕭𝖎𝖌 𝕭𝖊𝖓17 дней назад

Close Old Trafford, throwaway key for river, you no good o😂😂

Фото профиля Arsenal’s best
Arsenal’s best17 дней назад

😂😂😂 I burst laugh when you said carrick is big coach but say em no start beginning of the season 😂😂😂😂

Фото профиля Chuka Gregory
Chuka Gregory17 дней назад

Abeg make dem no sack Carrick we need give them back wetin dem do us last season

Фото профиля OluomoNotMC
OluomoNotMC17 дней назад

Their downtime days never even start 😂 Plenty shege dey front for them. 😂

Фото профиля BLVCK RAHBIT
BLVCK RAHBIT17 дней назад

Make they turn old traford to event centre.

Фото профиля Engr. Christian Chukwu
Engr. Christian Chukwu17 дней назад

🤣🤣🤣🤣🤣What do u mean presence of there fans?

Фото профиля P.0π²
P.0π²17 дней назад

Manchester United delusional fans deserve more pain and agony till football comes to an end on this world 🤣🤣

Фото профиля Rain
Rain17 дней назад

😂😂😂

Фото профиля kelvinchy007
kelvinchy00717 дней назад

How can you explain to me till arsenal existence no Champions league trophy

Фото профиля IniArsenal💯
IniArsenal💯17 дней назад

We too good We come de advise United 😭

Фото профиля Miracle Lazarus
Miracle Lazarus17 дней назад

I Dey with you my Oga

Фото профиля TOSIN RADEL
TOSIN RADEL17 дней назад

i love this content die 😂😂😂

Фото профиля Alexispapii
Alexispapii17 дней назад

Make man utd just pack am up . Dem don try. Corruption-less league no dey favor dem

Фото профиля xyz
xyz17 дней назад

The only problem wey dey be say none of their ex-players dey into coaching career, wey we for talk say “Na their boy make dem let am reform the club pass this Carrick.” 😂 If dem sack Carrick dem no fit reach two seasons before dem collapse aswr.

Фото профиля Santy
Santy17 дней назад

I’m speechless😂💔

Фото профиля $💲
$💲17 дней назад

Even when dem win us 2:3 no be from 2:0 down

Фото профиля Jide
Jide17 дней назад

European virgin is wild 😝

Фото профиля Bigreals De photographer
Bigreals De photographer17 дней назад

Abeg still advice them oh

Фото профиля Ifeanyichukwu
Ifeanyichukwu17 дней назад

You go dey advice who don cut him ear… You self no try

Фото профиля CryptoKinguin 📊🎮
CryptoKinguin 📊🎮17 дней назад

Omo you get bad mouth oo😂🤌

Фото профиля No1 Arsenal Hater
No1 Arsenal Hater17 дней назад

You no be European virgin???

Фото профиля 9️⃣ 7️⃣
9️⃣ 7️⃣17 дней назад

@mc_lively_ 😂 lol

Фото профиля Mirian Olembe
Mirian Olembe17 дней назад

I knew it was sarcasm all along when he said the biggest mistake is to sack Carrick. They are probably gonna bring in Eddie Howe.

Фото профиля Oladapo ayomide
Oladapo ayomide17 дней назад

😂

Фото профиля arsenal 💕
arsenal 💕17 дней назад

😂😂😂😂

Похожие видео