Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Manchester United wan make another mistake 😂🫠
23,710 görüntüleme • 17 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

I no like this things wey una dey do, why una go dey advice who dey give us joy, who dey feed the masses say make e stop, how we wey dey depend on am go fit chop like this, make una stop am o 😂😂😂

I can’t help it. It’s who I am 😩😂

You Dey enjoy this days Benefit of supporting a beautiful club with winning mentality

I deserve am abi I no deserve am?

Over oo,, una deserve am wella

Why you dey advise them? 😂

It’s my nature 😂

All of them will respect @m8arteta by force. Mikel Obi don change mouth 😂

We both know that Manchester United downfall was always going to be televised.

If nor be say I be positive person… yet u still talk wetting they ur mind 😂

Close Old Trafford, throwaway key for river, you no good o😂😂

😂😂😂 I burst laugh when you said carrick is big coach but say em no start beginning of the season 😂😂😂😂

Abeg make dem no sack Carrick we need give them back wetin dem do us last season

Their downtime days never even start 😂 Plenty shege dey front for them. 😂

Make they turn old traford to event centre.

🤣🤣🤣🤣🤣What do u mean presence of there fans?

Manchester United delusional fans deserve more pain and agony till football comes to an end on this world 🤣🤣

😂😂😂

How can you explain to me till arsenal existence no Champions league trophy

We too good We come de advise United 😭

I Dey with you my Oga

i love this content die 😂😂😂

Make man utd just pack am up . Dem don try. Corruption-less league no dey favor dem

The only problem wey dey be say none of their ex-players dey into coaching career, wey we for talk say “Na their boy make dem let am reform the club pass this Carrick.” 😂 If dem sack Carrick dem no fit reach two seasons before dem collapse aswr.

I’m speechless😂💔

Even when dem win us 2:3 no be from 2:0 down

European virgin is wild 😝

Abeg still advice them oh

You go dey advice who don cut him ear… You self no try

Omo you get bad mouth oo😂🤌

You no be European virgin???

@mc_lively_ 😂 lol

I knew it was sarcasm all along when he said the biggest mistake is to sack Carrick. They are probably gonna bring in Eddie Howe.

😂

😂😂😂😂
