正在加载视频...
视频加载失败
Marathon race 🏃♂️ Ninu trenches
352,671 次观看 • 18 天前 •via X (Twitter)
66 条评论

Then still day blow kpo for the background 😂😂

Dem no send dem for my hood here ooo 😂

@akinrinbola_v Na lie 😏😏 Probably a burning firewood or something else

@BD_Bucksdream @akinrinbola_v Firewood in the middle of all these people 😂😂 Bro, they’re literally smoking! 😂😂😂 Does firewood burn, stop, and then just start burning again? 😂😂😂

@beam61777 @akinrinbola_v 😂

Una still puff underground

Sure 😂

Una get mind

see pass them lay give this people… mushin ghetto 🙁

I swear

mutuals

Which area be this

Mushine city

THEM JUST COMMOT MY SIDE

Omoo e go far oooo

E Be like na SWEEP THE WHOLE LAGOS STATE! Make them give them lawma jacket join

Ajeh sehhh 😂 dem really piss me off

hope nobody dey inside that shop sha

Nope

I see this action as illegal. Efcc will bursT your house for an alleged crime. Leve your door open so you properties can go missing. These idiots does the same too. So if the person in question is later found blameless. Who will pay for damages?

Omoo na ghetto anything way dem do na Sara even if dem no see anything there less concern

That's the thing. There should be law against these thing. Same thing happened to me in school. EFCC busy student hostel. Sheep all of us go their HQ. When I got back after 2 day. My tv, laptop, fridge. All gone. It's crazy man

lol 😂 e wa wo mo oloja

😂

person recording was smoking..

Na me day kuku smoke for the background 😂

Na day before yesterday b this oh

Na today dis one happen oo

Na back to back dey wan dey fall in now 😂

I swear 😂

Na po Dey blaze so for background 🤣

I swear 😂

Boys still mount 😂🤣

Dem no send em for dis end

No be small marathon 😂

😂

Dem no fit go mushin try this rubbish o stupid Mrs

Shine ✨ ur eye well

Where is visible smoke from the camera coming from 😂😂

😂

@Royalfinest4 Better hammer

Person still dey smoke there sehh😭🤣

Na me idan 😂

Badt guy

What's all this rampage all about..?

fortified you are not welcomed

The real bad guys😂

Na people wee de take colos cause all these bursting.

Wahala 😂

😂

Make them still fix am after

For where? 😂

Very nonsense people

Egbon where you come deh mount deh carry snap

No be Mushin be dis oo

Inside mushine city 😂

Them still dey blaze for BTS Ghetto lifestyle mehn 😂

Ninu Mushin, Uptown 🏃❗

😂 mushin

🤣😂

@MountYourGuard If dem no see d door break nko?😂

@MountYourGuard Dem get better tools for hand no worry 😂

@MountYourGuard Kaiiii😂😂the struggle

What Watin dem dey find no dey inside that shop nko, will dey repair it back?

It’s gone na general raiding dem day do

na ghetto be this na?



