Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
marry a sharp girl too. 😂😂❤️
2,221,177 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

If na me sef I go forget my state of origin, I go don use all my knowledge pick items

The girl was slow at first then all of a sudden she remember how they left the house. She then turn up like flash 😂😂🫡

So, imagine if she wasn’t tired 😂😂😂. Damn, she strong though, see as she dey deadlift bag of rice. Ibadan people are never beating the allegations

Eje,if I ever catch you walahi you go feel am😭

Be like say zainab wan open shop 😂😂

Walai flash dey learn work for where Zainab dey 😭

Ibadan state. Excitement want finish her😂😂

If she come get strength nko 😂😂

Na Mumu Dey remember the difference between state and capital at a crucial time like that 🫶🏻

Omo see sharp babe 😂😂 2 bags of rice 😂😂 and you say you were tired 😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
17 years guy impregnate 16 years girl wey dem Force dem marry 😂😂😂… the youngest married couple in town❤️😂
Nay 🇬🇭
741,048 Aufrufe • vor 5 Tagen
