Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Martell don Dey scatter my ๐Ÿ‘€! ๐Ÿ•บ๐Ÿชฉ๐ŸŒŽโณ๐Ÿ”ฅโ˜„๏ธ

1,011,666 Aufrufe โ€ข vor 9 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von DAVIDO-Heirโœจ
DAVIDO-Heirโœจvor 9 Monaten

Same Martell wey Dey cause problem?๐Ÿคฃ๐Ÿ˜’

Profilbild von Big Wizard ๐Ÿช„
Big Wizard ๐Ÿช„vor 9 Monaten

Your song don flop, your album dey flop , please we ask nicely for you to retire baldie

Profilbild von KodakโœŽ(โ–,โ–)
KodakโœŽ(โ–,โ–)vor 9 Monaten

See as your head full the cap

Profilbild von Attorney General of Kabba๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Attorney General of Kabba๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

Rich version of portable

Profilbild von PETMAX๐Ÿ’ฒ
PETMAX๐Ÿ’ฒvor 9 Monaten

Martel no scatter your head reach big wiz side ? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von ADEMOLA๐Ÿฆ‰
ADEMOLA๐Ÿฆ‰vor 9 Monaten

Omo nawa o, enough is enough David! Weโ€™re begging you, pls stop!

Profilbild von JT Khalid ๐Ÿ’ธ
JT Khalid ๐Ÿ’ธvor 9 Monaten

"...My epon abi" wetin my idolo talk๐Ÿฅน๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚โค๏ธ

Profilbild von Social ๐Ÿ’Ž
Social ๐Ÿ’Žvor 9 Monaten

Behind the scene ๐ŸŽฌ

Profilbild von Brizzy
Brizzyvor 9 Monaten

Leave Amapiano for Baddest Abeg ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von Poka โœž
Poka โœžvor 9 Monaten

Omo Wizkid talk say you dey ground dey smell, you no go reply am?

Profilbild von ๐Ÿฆ‹still pretty
๐Ÿฆ‹still prettyvor 9 Monaten

who go help you stream this one now? because you no get fans wey dey stream o๐Ÿคจ

Profilbild von ๐‘๐จ๐ณ๐š๐ฉ๐ž๐ฉ๐ฉ๐ž๐ซ ๐ŸŒŽ
๐‘๐จ๐ณ๐š๐ฉ๐ž๐ฉ๐ฉ๐ž๐ซ ๐ŸŒŽvor 9 Monaten

E too enter body ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von Olivia ๐Ÿ’ž
Olivia ๐Ÿ’žvor 9 Monaten

Davidoooooooo ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ See as person Sabi and fresh join ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Divaberry
Divaberryvor 9 Monaten

Fine fine people na hin full 30BG

Profilbild von ๐Ÿ…ฟ๏ธELUMI ๐Ÿฆ…
๐Ÿ…ฟ๏ธELUMI ๐Ÿฆ…vor 9 Monaten

Guy your voice don spoil my 15 pro max speaker ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von DD Great
DD Greatvor 9 Monaten

Fine fine girls don dey enter my eyes

Profilbild von King Dave ๐Ÿฆ…
King Dave ๐Ÿฆ…vor 9 Monaten

๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Erudite
Eruditevor 9 Monaten

Shey na true say ur Dem no Sabi ur gbedu again

Profilbild von Vicerhatech | AI โ€ข Crypto โ€ข Sport โ€ข Gist
Vicerhatech | AI โ€ข Crypto โ€ข Sport โ€ข Gistvor 9 Monaten

Even Wizkid no fit compete with the King of music, Davido, yes na me talk am with full chest๐Ÿ˜Œ๐Ÿซด

Profilbild von Vicerhatech | AI โ€ข Crypto โ€ข Sport โ€ข Gist
Vicerhatech | AI โ€ข Crypto โ€ข Sport โ€ข Gistvor 9 Monaten

Mini skirt no dey enter my eye, except Ayra Starr own ๐Ÿ™ˆ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿซด

Profilbild von ๐…๐•†๐‘๐“๐•Œ๐๐”ธ๐“๐”ผ ๐”พ๐”๐•
๐…๐•†๐‘๐“๐•Œ๐๐”ธ๐“๐”ผ ๐”พ๐”๐•vor 9 Monaten

Biggest.

Profilbild von goalgetter
goalgettervor 9 Monaten

mini skirt don dey enter my eye

Profilbild von Vicerhatech | AI โ€ข Crypto โ€ข Sport โ€ข Gist
Vicerhatech | AI โ€ข Crypto โ€ข Sport โ€ข Gistvor 9 Monaten

DAVIDO too sabi, i talk am with my full chest๐Ÿ˜Œ๐Ÿ‘Œ

Profilbild von God Is Good ๐Ÿ‘‘
God Is Good ๐Ÿ‘‘vor 9 Monaten

See as you fresh idolo, yunno see say viskid don shrink for face finish ๐Ÿ˜‚

Profilbild von โ›ต๏ธ
โ›ต๏ธvor 9 Monaten

You no sabi sing

Profilbild von YoSocial
YoSocialvor 9 Monaten

Honestly Davido's vibe pass Wizkid own. Forget all those streaming stats. The guy is loved by majority. Forget all those Wizkid maturity forming fans. When it comes things that make you happy, leave maturity abeg. Looseguard and enjoy your life.

Profilbild von CASTED๐Ÿฅ€
CASTED๐Ÿฅ€vor 9 Monaten

Martel boysโ€ yes na we Wetin your papa fit do? ๐Ÿซต๐Ÿ˜‰ Carry on my Goat ๐Ÿ โค๏ธ

Profilbild von Divaberry
Divaberryvor 9 Monaten

I don watch this video like four times now ๐Ÿ˜๐Ÿ˜

Profilbild von AOJ๐“ƒต
AOJ๐“ƒตvor 9 Monaten

Davido, youโ€™re not coming to OAU again?

Profilbild von Gucci Snake ๐Ÿ๐Ÿฆ…
Gucci Snake ๐Ÿ๐Ÿฆ…vor 9 Monaten

Omo wetin be this again

Profilbild von Obo Talent
Obo Talentvor 9 Monaten

They still hear our gbedu ๐ŸŒ

Profilbild von GNF SULTAN๐Ÿฅทโณ๐Ÿค
GNF SULTAN๐Ÿฅทโณ๐Ÿคvor 9 Monaten

Na one puff wea I drag E Dey do me like I Dey for trance ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ’จ

Profilbild von KHALIFAH OTF๐ŸŽฑ
KHALIFAH OTF๐ŸŽฑvor 9 Monaten

Mugu

Profilbild von BIG MULLยฃR๐Ÿ‘‘
BIG MULLยฃR๐Ÿ‘‘vor 9 Monaten

I like your style osakpolor

ร„hnliche Videos