Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Martell don Dey scatter my 👀! 🕺🪩🌎⏳🔥☄️

1,011,666 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

DAVIDO-Heir✨ profil fotoğrafı
DAVIDO-Heir✨9 ay önce

Same Martell wey Dey cause problem?🤣😒

Big Wizard 🪄 profil fotoğrafı
Big Wizard 🪄9 ay önce

Your song don flop, your album dey flop , please we ask nicely for you to retire baldie

Kodak✎(❖,❖) profil fotoğrafı
Kodak✎(❖,❖)9 ay önce

See as your head full the cap

Attorney General of Kabba🇳🇬 profil fotoğrafı
Attorney General of Kabba🇳🇬9 ay önce

Rich version of portable

PETMAX💲 profil fotoğrafı
PETMAX💲9 ay önce

Martel no scatter your head reach big wiz side ? 😂😭

ADEMOLA🦉 profil fotoğrafı
ADEMOLA🦉9 ay önce

Omo nawa o, enough is enough David! We’re begging you, pls stop!

JT Khalid 💸 profil fotoğrafı
JT Khalid 💸9 ay önce

"...My epon abi" wetin my idolo talk🥹😂😂❤️

Social 💎 profil fotoğrafı
Social 💎9 ay önce

Behind the scene 🎬

Brizzy profil fotoğrafı
Brizzy9 ay önce

Leave Amapiano for Baddest Abeg 🔥🔥🔥

Poka ✞ profil fotoğrafı
Poka ✞9 ay önce

Omo Wizkid talk say you dey ground dey smell, you no go reply am?

🦋still pretty profil fotoğrafı
🦋still pretty9 ay önce

who go help you stream this one now? because you no get fans wey dey stream o🤨

𝐑𝐨𝐳𝐚𝐩𝐞𝐩𝐩𝐞𝐫 🌎 profil fotoğrafı
𝐑𝐨𝐳𝐚𝐩𝐞𝐩𝐩𝐞𝐫 🌎9 ay önce

E too enter body 🔥🔥🔥

Olivia 💞 profil fotoğrafı
Olivia 💞9 ay önce

Davidoooooooo 😭😭😭😭 See as person Sabi and fresh join 😭

Divaberry profil fotoğrafı
Divaberry9 ay önce

Fine fine people na hin full 30BG

🅿️ELUMI 🦅 profil fotoğrafı
🅿️ELUMI 🦅9 ay önce

Guy your voice don spoil my 15 pro max speaker 😭😭😭😭😭😭😭

DD Great profil fotoğrafı
DD Great9 ay önce

Fine fine girls don dey enter my eyes

King Dave 🦅 profil fotoğrafı
King Dave 🦅9 ay önce

😭

Erudite profil fotoğrafı
Erudite9 ay önce

Shey na true say ur Dem no Sabi ur gbedu again

Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist profil fotoğrafı
Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist9 ay önce

Even Wizkid no fit compete with the King of music, Davido, yes na me talk am with full chest😌🫴

Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist profil fotoğrafı
Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist9 ay önce

Mini skirt no dey enter my eye, except Ayra Starr own 🙈😂😂😂🫴

𝐅𝕆𝐑𝐓𝕌𝐍𝔸𝐓𝔼 𝔾𝐔𝕐 profil fotoğrafı
𝐅𝕆𝐑𝐓𝕌𝐍𝔸𝐓𝔼 𝔾𝐔𝕐9 ay önce

Biggest.

goalgetter profil fotoğrafı
goalgetter9 ay önce

mini skirt don dey enter my eye

Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist profil fotoğrafı
Vicerhatech | AI • Crypto • Sport • Gist9 ay önce

DAVIDO too sabi, i talk am with my full chest😌👌

God Is Good 👑 profil fotoğrafı
God Is Good 👑9 ay önce

See as you fresh idolo, yunno see say viskid don shrink for face finish 😂

⛵️ profil fotoğrafı
⛵️9 ay önce

You no sabi sing

YoSocial profil fotoğrafı
YoSocial9 ay önce

Honestly Davido's vibe pass Wizkid own. Forget all those streaming stats. The guy is loved by majority. Forget all those Wizkid maturity forming fans. When it comes things that make you happy, leave maturity abeg. Looseguard and enjoy your life.

CASTED🥀 profil fotoğrafı
CASTED🥀9 ay önce

Martel boys” yes na we Wetin your papa fit do? 🫵😉 Carry on my Goat 🐐 ❤️

Divaberry profil fotoğrafı
Divaberry9 ay önce

I don watch this video like four times now 😍😍

AOJ𓃵 profil fotoğrafı
AOJ𓃵9 ay önce

Davido, you’re not coming to OAU again?

Gucci Snake 🐍🦅 profil fotoğrafı
Gucci Snake 🐍🦅9 ay önce

Omo wetin be this again

Obo Talent profil fotoğrafı
Obo Talent9 ay önce

They still hear our gbedu 🌏

GNF SULTAN🥷⏳🤍 profil fotoğrafı
GNF SULTAN🥷⏳🤍9 ay önce

Na one puff wea I drag E Dey do me like I Dey for trance 🔥💨

KHALIFAH OTF🎱 profil fotoğrafı
KHALIFAH OTF🎱9 ay önce

Mugu

BIG MULL£R👑 profil fotoğrafı
BIG MULL£R👑9 ay önce

I like your style osakpolor

Benzer Videolar