Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Mashala abeg tamper justice with mercy๐Ÿ™๐Ÿฝ๐Ÿ™๐Ÿฝ๐Ÿ™๐Ÿฝ

91,942 Aufrufe โ€ข vor 8 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Gucci Snake ๐Ÿ๐Ÿฆ…
Gucci Snake ๐Ÿ๐Ÿฆ…vor 8 Monaten

This man na you sabi whine pass ajeh I don laugh tireeee ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Richard
Richardvor 8 Monaten

Egbon stop judging with emotions, talk to where talk dey. Thanks. ๐Ÿ™๐Ÿฝ

Profilbild von SASOF๐Ÿช–
SASOF๐Ÿช–vor 8 Monaten

But call wizzy papa "ugly" and he give ham back with "Fela oni pata gigan" 50/50 joor ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von OAE
OAEvor 8 Monaten

Seun don go trespass ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ADEMOLA ADEOGUN
ADEMOLA ADEOGUNvor 8 Monaten

@blackebony28 Na una overrated fela that make his son dey talk anyhow. Fela son can cursed other people's fathers, but they shouldn't disrespect his father. As how nah? Abi ogun want kill fela again for hin grave. Seun overstepped, and he needs to fill the consequences. Fela dey mad self

Profilbild von ๐“‚ƒ๐ŸซŸ
๐“‚ƒ๐ŸซŸvor 8 Monaten

If no be Seun kuti, how Wiz go drag Baba oni pata gigan. Na Seun kuti bring all that disrespect to him papa name. โœŒ๐Ÿฝ

Profilbild von OGHENETEGZI โœช
OGHENETEGZI โœชvor 8 Monaten

Abeg eko na now the war just start make dey no stop anything cause Seun kuti don dey talk anyhow since and nobody talk anything ๐Ÿ˜‘

Profilbild von แปŒmแป Akin
แปŒmแป Akinvor 8 Monaten

@KinqKudos This is just it

Profilbild von YourFutureHelper
YourFutureHelpervor 8 Monaten

I support you Eko.. he should tamper justice.. baba weyrey..๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ.. Woh bros Jay dey wait for you for heaven after your 100yrs he granted you and also Sir. Jags dey find you for aso rock

Profilbild von GAAHOOTSTV ๐Ÿ“บ CLONE
GAAHOOTSTV ๐Ÿ“บ CLONEvor 8 Monaten

Ewa o, legacy they kii legacy oh, we all know say na Pele be goat for football until we met Messi and Ronaldo, now e do change, Pele is not an outdated version of what greatness is. So is fela to wizkid, but we no go talk true na why Nigeria no they grow. We all dwell in pastโ€ฆ.

Profilbild von Nath
Nathvor 8 Monaten

Davolee & Machala suppose drop a song ๐ŸŽต together make dem title am *Koba Koba* ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von GAAHOOTSTV ๐Ÿ“บ CLONE
GAAHOOTSTV ๐Ÿ“บ CLONEvor 8 Monaten

You see that documentary they did on wizkid really cos a lot of hate for this ppl. They didnโ€™t expect him to be a living legend right in front of their eyes. But man keep souring high ๐Ÿซฉ

Profilbild von Big Jay
Big Jayvor 8 Monaten

So una deaf when e family dey insult wizkid papa and e late mama๐Ÿ’”

Profilbild von tHE_pROtAGonISt
tHE_pROtAGonIStvor 8 Monaten

The truth is FELA > WIZKID itโ€™s hard to accept but itโ€™s the truth I fuck with Bigwiz a lot but cmon even wizkid himself knows FELA is bigger than him cos he don sample Fela song way back when heโ€™s trying to build his career so ๐Ÿคทโ€โ™‚๏ธ

Profilbild von QUE SERA SERA
QUE SERA SERAvor 8 Monaten

That song alone better pass all wizkid albums

Profilbild von Igbamidotun
Igbamidotunvor 8 Monaten

Which impact Fela get for citizens life, is it the hospital or classroom he built in Ikeja?

Profilbild von Hamed MEDAH ๐ŸŒŽ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท
Hamed MEDAH ๐ŸŒŽ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทvor 8 Monaten

Let the dead body rest wiz abeg

Profilbild von Habibilicious
Habibiliciousvor 8 Monaten

Pata gigan ni Eko Omo Osan Ni bobo Seun yen

Profilbild von Ayomide brea ๐Ÿฆ…
Ayomide brea ๐Ÿฆ…vor 8 Monaten

Egbon seun no wise jarey,wetin

Profilbild von Dammy Esquire.,
Dammy Esquire.,vor 8 Monaten

Let him enjoy himself

Profilbild von ๐Ÿ’”
๐Ÿ’”vor 8 Monaten

I swear

Profilbild von Olayiwola ๐ŸŽ“โ™ฅ๏ธ๐Ÿ’ฏ
Olayiwola ๐ŸŽ“โ™ฅ๏ธ๐Ÿ’ฏvor 8 Monaten

Baba dey on para mode ooooo

Profilbild von ๐’ฟ๐“Š๐“ˆ๐“‰ ๐ โ„‹แต˜แตแต‡หกแต‰ ๐Ÿ›ก๏ธ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
๐’ฟ๐“Š๐“ˆ๐“‰ ๐ โ„‹แต˜แตแต‡หกแต‰ ๐Ÿ›ก๏ธ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 8 Monaten

That Egbon seun too Dey do to much nii jare normally that talk no reach big wiz mouth but he no get choice nii make wiz just lock up and face seun and others make them let baba fela rest

Profilbild von @dharmmyjadass๐Ÿ’™๐Ÿ’ฏ
@dharmmyjadass๐Ÿ’™๐Ÿ’ฏvor 8 Monaten

Abeg Wetin cause issues self?, I want to know oo

Profilbild von Tha Carter
Tha Cartervor 8 Monaten

@CallFunbi Uncle femi is the only real son of fela, you see that one is a complete nuisance ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ omo Osan ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ no level

Profilbild von maxwell
maxwellvor 8 Monaten

Eko you don start again Abi

Profilbild von Abiodun Aminat Afolashade.
Abiodun Aminat Afolashade.vor 8 Monaten

๐Ÿ˜‚

Profilbild von INSPECTOR ๐Ÿค๐Ÿ‘‘๐Ÿ•Š๏ธ
INSPECTOR ๐Ÿค๐Ÿ‘‘๐Ÿ•Š๏ธvor 8 Monaten

Eko Help me with funds make I use find something chop โค๏ธ๐Ÿ™

Profilbild von James Ezekiel Adeola
James Ezekiel Adeolavor 8 Monaten

Ajeh seh

Profilbild von SMILE
SMILEvor 8 Monaten

Pata to contact hiv no be lie

Profilbild von rishmund ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
rishmund ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 8 Monaten

Oga where u dey for naija no good at allโ€ฆ nothing Fela doโ€ฆ all the ppl he fought still scam us for naija nd nothing do them

Profilbild von ๐„ƒ๐„ƒ๐„‚๐„€๐„๐„ƒ๐„‚๐„‚๐„ƒ๐ŸงŒ
๐„ƒ๐„ƒ๐„‚๐„€๐„๐„ƒ๐„‚๐„‚๐„ƒ๐ŸงŒvor 8 Monaten

๐Ÿคฃ

Profilbild von UNCLยฃ~P!pยฃR
UNCLยฃ~P!pยฃRvor 8 Monaten

๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

ร„hnliche Videos