Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
Masterclass course still selling heavily !! ๐๐๐
34 Yorum

Na from here kiddy don know say wahala go Dey ๐๐

Which style be this ๐๐

BUT FORGET IF THEY ARE LIKE THIS .. TRUST THE PROCESS โฆ THE PICTURES GO BURST YOUR HEAD E GET REASON WHY DEM GET SUCH LEVEL OF PRIDE

As he don sip that Don Julio for the beginning, I don know say him bill na GBIM! 1mill for 6 pictures out of the thousands taken..Na wedding shoot?๐

๐

300k for two pictures is reasonable though

Why your lens long like this my bro na birthday portrait oh no be Nat Geo wild ๐

300k for two pictures wey no be me and Jesus you snap ๐ฅน

Bro you won

This is literally @davido ๐ baba go make you feel comfortable

Gilmore! Easy on us are crazzzy? ๐๐๐๐ฌ

๐ ๐this guy

"na six million oo"๐๐ญ

Oh my God ๐๐๐

Na 8:00 be this??? This new age skitmakers

Wetin you go do

"Lodge your report on the website" ๐๐๐ฅฒ Una ๐๐

๐๐

Nah birthday picture no be Na geo wild๐๐๐

This kiddy na wayree he say na birthday shoot no be natgeo wild๐๐

๐๐๐๐๐๐

Giving Horlar of Lagos

You go wait for 2 week them no gree send your picture, if you never use call or messages disturb them you no go see your picture collect

Behind the scenes

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Na 6 million oo

Is this your own 8pm?

Na your 8pm be this ?

@bisiriyu_lekan shey na true ๐๐

300k for two pictures is reasonable though

Kid dey give me joy๐๐

@ypmcommunity is the solution to your logistics management. DM open for enquiries.

Gilmore don start with him werey ๐๐๐ . . . . I dey sell courses on RWAs especially on @MavrykNetwork and @Novastro_xyz in case una wan buy ๐ค๐ฝ๐

Ahhh Gilmore don know as we photographers dey do wella ๐๐
Benzer Videolar
Sensitive content
Still selling since world war one๐
John Blaze
49,979 gรถrรผntรผleme โข 6 gรผn รถnce
Sensitive content
Iโm dying yโall๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
justasistertryingtotweet
438,506 gรถrรผntรผleme โข 2 yฤฑl รถnce
Sensitive content
Iโm crying yโall๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
justasistertryingtotweet
151,565 gรถrรผntรผleme โข 10 ay รถnce
Sensitive content
I love this narrator ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
justasistertryingtotweet
189,693 gรถrรผntรผleme โข 1 yฤฑl รถnce
