Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Match made from heaven
Комментарии: 33

Perfume rice abi wetin I hear?

If Girls dey 100 for Naija only 1½ dey like this 😂✅

I like this kind level. She roll the fufu well to show say she don reach house. Guys no kill yourselves trying to impress.

Go for women who like going to pepper soup sport instead of restaurants. U will love them 😁

She Dey find your replacement for tinder

This is so accurate we men dey always pressure ourselves Ontop girl when dey use to fufu

When two people are open about their experiences, honest and desire true relationships not based on deceit and scam, their journey is always a match made from heaven.. Happiness & fulfillment is always their playground

Ehennn!! Na this one be who ready for relationship. 🤣

U naa too like copy copy sha..can’t you guys think of your own content

This was literally my reality a few days back Omo ask APRIL lol 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

If na me I go shout senior man 🤣

Chris Hemsworth written all over this. Love the creativity

Na that chris hemsworth movie them run this thing from.

@Awesomecontent0 This made me laugh

Nah this kind gurl go suit me

the way he went out of his way to plan the date😭😭👏🏽👏🏽

If you meet your partner body go tell you ooo🤣🤣

I remember that year for Funaab I carry this girl go Royal mandarin She say their food too cost say make we go chop for Orombos

You gerit?

Any girl that can throw fufu up like that is a spec...😂 😂

This kind relationship will definitely end in marriage 😂

Wetin be perfume rice ?? 😂😂

The way I laughed ehn This is content 😂

Lattafa rice

🤣🤣🤣

Na weytin i dey find be this. No need to form or hide for relationship

Which one be perfume rice again 😂😂😂😂😂

Beautiful

Got this from a scene in the movie Crime 101

😂😂

Real matters 😊

😹😹

Naaa lieee 😂😂

